If no be weed, wey i dey smoke
How i for cope, bills choke
Make I relax my mental health
Before stress go bring stroke
Waste of time and patience resemble
Brother, use scope
They commot my beans from their gas
But later, I use stove
Wetin they sup
Cana price they go up
And nobody talk
Last 15K rather buy weed smoke
Make nobody chop
Hustle with empty belly
Cause na that time ginger dey spark
Daybreak my babe
Tell me good morning
And now my sleep they start
I'm used to this
If life nah COD
I'm used to kills
No fit sleep for up to 4 hours
Because I'm used to pills
Lord forgive me
Abeg, when you go swap my sleep for slips
One day person fit wake me
Say life nah movie
Take your script
Life too hard
So I got use my wisdom
With small hard drugs
This Igbo, they make me regret
The day whey I turn adult
Give them Hitler vibes
Them they wonder how I turn Adolph
My new babe, they ask me
How many children my ex done have abort
Smoke Igbo, like say na curse
No fit leave, like say na cult
I'm the chosen winner
But they won redeem me
Like say na church
Usalobua, wetin man go do
Usalobua, wetin man go chop
Man gat give, before man go sit down
Find with the man go chop
I face my fears, give and blunt
Sit down, smoke Igbo in tears
Prefer to roll with my demons
Instead to come the roll with peers
Nevertheless, I'm doing good
Just to put food on the table
How I cope, nah good question
But the answer, nah God is able
Lord, I'm grateful
If I'm not on that day
May I turn disabled
As family, I invite you to come chop
You want on the table
Pass the blunt
And not hate
Your time dey come
It's not late
The only thing I figure
Are figures and figures that got eight
How can I sleep on low balance
UBA empty
Make i check kuda, oh na low balance
This life self have no balance
If you did owe me, pay me
May I not drag your papa, go palace
Last aza man, wey i use
Carry my money, jakpa, go Dallas