Back to Top

Eminel - Nobody Holy (feat. Fem_xl) Lyrics

Official

Person tell me say na man wey dey reason too much Dey scratch bear bear
Na the reason I too trim, Mike Tyson I don Dey fight my fears
Omo I don wipe my tears still get plenty wey man go shed cos for the street nobody cares
It's all man for himself ALL MAN FOR HIMSELF
Only water wey go comot my eye na tears of joy
But Babylon wan fi see we George Floyd
Unfulfilled without correcting our flaws
Oh lord please have mercy on us!
I've been heartbroken and disappointed
So many kele done broke my trust
I had to carry my cross
I had keep a leather heart TenToes embroidered
My homie said if we judge by our secrets things omo...omo nobody holy
Na the reason I no Dey judge any body
Do as you like
You only remember me when you need a hand, no be so homie
Still I go give you a hand
But brother man check well if you look under ma feet I no wear rollerblades carry my CROSS!!!
I dey run my race (jeje)
I jus dey live my life by grace (yeah yeah)
So many things wey these eyes don face
So many things wey the men dem face
From a grass to grace
I jus dey move, no dey give dem face
So many things wey fit make man craze
So many things wey don make men gbes

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: John Olarewaju, Emmanuel Matthew
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Eminel

Eminel - Nobody Holy (feat. Fem_xl) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Eminel
Language: English
Length: 2:27
Written by: John Olarewaju, Emmanuel Matthew

Tags:
No tags yet