It's another day, alakowe
Ojumore,ti mo-wa
It's another day,ala'kori
You better find, wetin you go chop
Edu'mare ,A'seyori
Wetin you dey'find ,you go see am
Owurolojo ,eni'marire
Goodness and mercy
Na me know ,na me know
Sheybi na me know ,wetin I dey find
Na me o na me o
Sheybi na me sing, sheybi na my life
Na me know ,na me know
Sheybi na me know wetin I dey find
Na me o na me
Sheybi na me sing ,sheybi na my life
Dem con vess for your matter
(kilode?)
Dem Carry your matter
Dem con vess for your matter
(Kilode ,Kilode )
Dem Carry your matter
E'wana,e'sono
Wetin dey sup? ,e'durona
God time is the best s'hegbo
I'koko o'bewa o'nilana
Man no be God
Man must to work
God no dey stop
God no dey pause
Anything we dey pray for ,make he dey work
I'yanu loru'kore
Na me know ,na me know
S'heybi na me know ,wetin I dey find
Na me o na me o
S'heybi na me sing ,sheybi na my life
Na me know, na me know
S'heybi na me know ,wetin I dey find
Na me o na me o
S'heybi na me sing ,sheybi na my life
Dem con vess for your matter
(kilode)
Dem Carry your matter
Dem con vess for your matter
(kilode)
Dem Carry your matter