Back to Top

Dear friend Video (MV)




Performed By: Emini yungstar
Language: English
Length: 3:15
Written by: Oreoluwa Ayomide




Emini yungstar - Dear friend Lyrics
Official




So many enemies wey stand as a best friend
Dem dey wait for u ,shey u go make am
Dem wan see wether, u bad or
Believer
Dem wan see how or u must to fall down
Orelopani orelogbanila
I go dey for u cos ,your part of stillness
If bad belle come we go show them
You can call me when you are helpless
U go dey ?? Shey ugo dey ,for me
When , icall on you, Shey you dey indeed
U go stay ??? shey you go stay for me
When other people ignore shey you will believe me
U go sing?? Shey you go sing for me
When good things come shey u go dey happy
Or a bad vibe , can you describe
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
Me ino ,won dey available
For person wey dey pray, for my Stackle
But dem go come , dem go chop for my table
Eni toti yoo malo wa bekun bekun Kiri
Won pemi carter
Egbo kilo faaja
Teba somi maja
Cuz owo lo matter
I say awe somaleduro
If i tell you sholemu lo oo
When no money shole mellow
Tikobaseba soleroju ,koje tuwo
I like to free my mind o
Alaye no dey mind ,the way I do my things
Do my things ah eh
Awey shomaledurooo Shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo Shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




So many enemies wey stand as a best friend
Dem dey wait for u ,shey u go make am
Dem wan see wether, u bad or
Believer
Dem wan see how or u must to fall down
Orelopani orelogbanila
I go dey for u cos ,your part of stillness
If bad belle come we go show them
You can call me when you are helpless
U go dey ?? Shey ugo dey ,for me
When , icall on you, Shey you dey indeed
U go stay ??? shey you go stay for me
When other people ignore shey you will believe me
U go sing?? Shey you go sing for me
When good things come shey u go dey happy
Or a bad vibe , can you describe
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
Me ino ,won dey available
For person wey dey pray, for my Stackle
But dem go come , dem go chop for my table
Eni toti yoo malo wa bekun bekun Kiri
Won pemi carter
Egbo kilo faaja
Teba somi maja
Cuz owo lo matter
I say awe somaleduro
If i tell you sholemu lo oo
When no money shole mellow
Tikobaseba soleroju ,koje tuwo
I like to free my mind o
Alaye no dey mind ,the way I do my things
Do my things ah eh
Awey shomaledurooo Shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo Shomalegbebody
Shey you go call on me
Awey shomaledurooo shomalegbebody
Shey you go call on me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oreoluwa Ayomide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music


Tags:
No tags yet