Back to Top

Esongz - Poko Lyrics

Esongz - Poko Lyrics

Poko, they Calling me Esongz,na
The boy wey dey Sing songs...

Girls dem like It,mummy and Daddy o
Binta like it o, cos The thing just dey
Enter o, Opoko! Pepper don rest o
Poko, container don Land o poko
Paparazzi follow o Poko,they
Snapping me photo O, licky tom tom o
Poko, girl from Akwa ibom Poko,sey
She dey feel am O, Nigeria, Malaysia To
London opoko! Break e kola o Poko Me wanna chop it o Poko
In the Kitchen o, shey you Dey hear am for Radio
Mama le mama le O
I dey give them the Lamba
They liking the Ginger
Mama le mama le, I Dey give them the
I dey give them the, I Just want you to
Dance

Girl your body hot Issa banging
Fly boy me be Aladdin
Wey you dey whine Is amazing
The way you Dancing you must Be
Jasmine, Bridget o Bridget o,mini Skirt
O mini skirt o, she Dey kill me o
Poko the something Me I educate o
Mango poko, Tombo kunu
She say she want it I give her poko
The thing is sweet No Irish potato

Girls dem like It, poko mummy and Daddy o poko
Binta Like it o poko, cos The Thing just dey Enter o okpoko
Pepper don rest o Poko, container don Land o Poko
Paparazzi follow o Poko, they snapping Me photo o
Licky Tom tom O Poko, girl From Akwa ibom Poko say she dey Feel am O
Nigeria,Malaysia To London o okpoko
Break e kola o, Poko Me wanna chop it o Poko in the kitchen O
Shey you dey hear Am for radio

Mama le mama le, I
Dey give them the Lamba, they liking The ginger, mama Le, mama le
I dey Give them the, I dey Give them the, I just Want you to dance
Esongz!

Many many people Asking me wetin be Poko
I tell them Clearly o Esan, Benin, Isoko
Many many people Asking me we in be Poko o oweh
I tell Them clearly o Esan, Benin, Isoko, yaYa Poko
Overload o Poko, baby go down Poko, light up the Place o Poko Lego!

Poko, mummy and Daddy o Poko, Binta Like it o Poko
Cos The thing just dey Enter o okpoko
Pepper don rest o Poko, container don Land o
Poko, Paparazzi follow o Poko, them snapping Me photo okpoko
Licky tom tom o Poko, girl from Akwa Ibom say she dey Feel am O
Nigeria, Malaysia To london o, break e Kola o Poko, me Wanna chop it o
In The kitchen o, shey You dey hear am for Radio okpoko

Mama le mama le I Dey give them the Lamba
They liking The ginger, mama Le, mama le, I dey Give them the
I dey Give them the, I just Want you to dance
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Chukwuebuka Echem
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Esongz

Esongz - Poko Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Esongz
Length: 3:38
Written by: Chukwuebuka Echem

Tags:
No tags yet