Back to Top

EWA szn - Jah be Merciful Lyrics



EWA szn - Jah be Merciful Lyrics
Official




Came from the ghetto
Many people don't know
Where me I come from nobody love you
Na why me I solo Grinding for tomorrow
Even your day ones dem go shenk oh no
Emi o de bolanle
Me no need anyone to tell me to buckle my shoes
Even on a rainy day
Me look up to Jah cos na only you fit sweeten my juice
Higher than the mountains
Deeper than ocean
Melo gan ni mo fe so
Na why I dey pray to Jah make he bless me
Make dem call me professor
Many people don die many people don go
Makey Baba protect us
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
When I wake up and I go down on my knees
Pray to Almighty to protect my sanity
Cos I getti plenty plenty enemies
Them wan tiff my joy Buh walahi dem go miss
You know sey na you I get oh oh
Koma selomi
Don't leave me don't leave me oh
Mi ma lelomi
Higher than the mountains
Deeper than ocean
Melo gan ni mo fe so
Na why I dey pray to Jah make he bless me
Make dem call me professor
Many people don die many people don go
Makey Baba protect us
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Higher than the mountains
Deeper than ocean
Melo gan ni mo fe so
Na why I dey pray to Jah make he bless me
Make dem call me professor
Many people don die many people don go
Makey Baba protect us
Eh eh eh eh
JAH BE MERCIFUL
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Came from the ghetto
Many people don't know
Where me I come from nobody love you
Na why me I solo Grinding for tomorrow
Even your day ones dem go shenk oh no
Emi o de bolanle
Me no need anyone to tell me to buckle my shoes
Even on a rainy day
Me look up to Jah cos na only you fit sweeten my juice
Higher than the mountains
Deeper than ocean
Melo gan ni mo fe so
Na why I dey pray to Jah make he bless me
Make dem call me professor
Many people don die many people don go
Makey Baba protect us
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
When I wake up and I go down on my knees
Pray to Almighty to protect my sanity
Cos I getti plenty plenty enemies
Them wan tiff my joy Buh walahi dem go miss
You know sey na you I get oh oh
Koma selomi
Don't leave me don't leave me oh
Mi ma lelomi
Higher than the mountains
Deeper than ocean
Melo gan ni mo fe so
Na why I dey pray to Jah make he bless me
Make dem call me professor
Many people don die many people don go
Makey Baba protect us
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Eh eh eh ehh
Jah be merciful
Higher than the mountains
Deeper than ocean
Melo gan ni mo fe so
Na why I dey pray to Jah make he bless me
Make dem call me professor
Many people don die many people don go
Makey Baba protect us
Eh eh eh eh
JAH BE MERCIFUL
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Solomon ADEFIOYE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: EWA szn



EWA szn - Jah be Merciful Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: EWA szn
Language: English
Length: 2:34
Written by: Solomon ADEFIOYE

Tags:
No tags yet