Wetin fit me smile
Forget all my sorrows for life
Wetin fit make man waah
Dey alright day and night
Obulu na obulo Afia (Afia)
Obulu na obulo Afia (Afia)
Even if na one tie Oga (Afia)
Even if na one tie ohh (Afia)
Say I Dey alright say you you
When people think say I Dey craze
Say na you you you you you
When I Dey alright say na you you
When you give me all the peace of mind I need.
So that Paul and peter fu anyi agbalaga
Ndi nwa jide gi Nwanne ifenaka
Fa ma ajudi gi
Fa ama Chukwa gi
Fa ama achudi gi but Nwanne iga agbalaga
Whenever I Dey feel soba you hold me tight
Treat nice and don't make me cry
The thing deh sweet me I don't want to lie
I go like praise you every day and night
Wetin fit me smile ( Afia)
Forget all my sorrows for life (Afia)
Wetin fit make man waah (Afia)
Dey alright day and night (Afia)
Obulu na obulo Afia (Afia)
Obulu na obulo Afia (Afia)
Even if na one tie Oga (Afia)
Even if na one tie ohh (Afia)
I been born lonely gohn
Nobody been Dey for me oh
No be my fault say I go come marry you oh
My body Dey me wetin me I no fit say
But anytime I touch you my body Dey ok
My body Dey me something me I no fit say
Only one puff pass me and my guys don Dey
Only one puff pass me and my guys don Dey
Only one puff pass me and my guys don Dey ok
We don Dey ok
If no be your cruise
How I go survive
If no be your cruise
How I go survive
Wetin fit me smile ( Afia)
Forget all my sorrows for life (Afia)
Wetin fit make man waah (Afia)
Dey alright day and night (Afia)
Obulu na obulo Afia (Afia)
Obulu na obulo Afia (Afia)
Even if na one tie Oga (Afia)
Even if na one tie ohh (Afia)