Back to Top

Falz - One Trouser Lyrics

Falz - One Trouser Lyrics
Official

Nbo surulere surulere my dear to ba ni change ma wola ooo
Excuse me excuse me bro

Jimi dey vex he come dey shout o ti ya were
For Marwa roundabout kilo wi
Mr Jimi dey follow okada shout you dey mad oh
For Marwa roundabout hey
Jimi wa motor biggy biggy motor
Jimi olowo he just win the lotto
So he put a brand new range on the titi
But on that same day
Something happen for Lagos
For surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst kilowe
Wey nobody go fit stop ehn
Something happen for Lagos
For surulere Bode Thomas ni o gbon
Biggi gbege e don burst kilowe
Wey nobody go fit stop ah

One man reverse he commot him shirt
The fight e tough who go come to settle
Dem just dey para dem dey curse their self
Your mouth dey smell and sense you no get
Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex
Who born you sef
Tell me who is mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down
Omo you go tell me who dey mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down

Hold me oh hold me oh
Hold me oh hold me oh
I fit to shey were gan for here you never see anything
E for better make dem hold us oh
E for better make dem hold us
Somebody stop us maybe call police and try to report us
Some people stop but dey just want focus

I no know say person fit kolo like this oh baba yi ni were gan
Na this person wey drive this Jeep oh hey o ga o
Na when this danfo dey commot my street oh kurombe
Wey he just take speed enter that Jeep oh
Yepa he don buy market
Instead to relax make he try quiet
He want still dey show that he have madness
He don't know madness e pass madness o ma shey o

Something happen for Lagos
For surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst kilowe
Wey nobody go fit stop ehn
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas ni o gbon

Hold me oh hold me oh hold me oh
Hold me oh I fit shey were gan for here
Hold me oh hold me oh hold me oh
Hold me oh I fit shey were gan for here
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Falz

Falz - One Trouser Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Falz
Language: English
Length: 3:47

Tags:
No tags yet