Ooh yeh
O yeyeyeye yeye
It's your boy Flykid o
Some people want make I wan chop make I come beg them
Place wey I Don leave make I come back there
But God he no go shame us
And money no go fail us
As I dey go up up dem dey pray make I shan wale o
But Ori ade no dey dobale
But God he no go shame us
We no go stop to praise God
So I say Halle Hallelujah oh oh
Ori mi ti sore o
Mi o rogun sorry o
And I'm steady making money o
Say Halle Hallelujah oh oh
Ori mi ti sore o
Mi o rogun sorry o
And I'm steady making money o
Konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
Konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Koda kanlo shogun Kanlo gbaje funwa o yeye
Oya pause... wait a minute make I yarn you
If na by strength wetin I wan do
Cos I no get power and I no get raba
But we no spoil person own our own sef e no go spoil
Our own water sef go boil
We go still dey dey shout for joy o eh eh
So I say Halle Hallelujah oh oh
Ori mi ti sore o
Mi o rogun sorry o
And I'm steady making money o
Say Halle Hallelujah oh oh
Ori mi ti sore o
Mi o rogun sorry o
And I'm steady making money o
Konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
Konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Laye konibaje funwa
Koda kanlo shogun Kanlo gbaje funwa o yeye
It's your Flykid
And you know say we stand fit o yeye yeye