Back to Top

Flykid - Nobody Dey Lyrics



Flykid - Nobody Dey Lyrics




E be only me for the jungle
I dey steady grind I dey hustle
Many many things wey I wan do
But money no dey wetin I wan do
Dem my people tell me make I no cry
Nobody fit to talk say I no try
Dem say make I wait for my own time
I say make I bend if I no shine
Oooh But this pain is not for me o
As I dey chase the fame see I want to get money o
Nobody dey so this pain is all for me o
It's all for me o
It's all for me o
So I say somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o
Somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o

Think I need to check on my brain o
Cos I think I'm going insane o
Maybe na the tears and the pain oo
But Dem say na wetin be gain o
From wahala to palava
See as everywhere just dey scatter
Dem wan extinguish my lantern
But God e no go tire for my matter
Oooh But this stress is not for me o
As I dey chase the fame still I want to get money o
Nobody dey so this stress is all for me o
It's all for me o
It's all for me o
So I say somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o
Somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




E be only me for the jungle
I dey steady grind I dey hustle
Many many things wey I wan do
But money no dey wetin I wan do
Dem my people tell me make I no cry
Nobody fit to talk say I no try
Dem say make I wait for my own time
I say make I bend if I no shine
Oooh But this pain is not for me o
As I dey chase the fame see I want to get money o
Nobody dey so this pain is all for me o
It's all for me o
It's all for me o
So I say somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o
Somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o

Think I need to check on my brain o
Cos I think I'm going insane o
Maybe na the tears and the pain oo
But Dem say na wetin be gain o
From wahala to palava
See as everywhere just dey scatter
Dem wan extinguish my lantern
But God e no go tire for my matter
Oooh But this stress is not for me o
As I dey chase the fame still I want to get money o
Nobody dey so this stress is all for me o
It's all for me o
It's all for me o
So I say somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o
Somebody pray for me o
Cos e be like say nobody dey for me o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Komolafe Flykid
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Flykid



Flykid - Nobody Dey Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Flykid
Language: English
Length: 2:38
Written by: Komolafe Flykid

Tags:
No tags yet