Back to Top

frozy - Money on my mind Lyrics

frozy - Money on my mind Lyrics

I blow herbs till my brains go pop pop pop
Blow shots to me
They throw shots to my head
And I just won't stop
I gat money on my mind
And God on my heart
Funny enough I got money on my mind
And God on my heart
It's funny enough I got money on my mind
And God on my heart

You know I'm levitating
No contemplating
I'm diving right into it
Sativa strains
And people wonder
Why dem no dey see me for yonda
Cause they know that...
(...They gaz to pay me dollars )

Nobody where I come from
You hear my music for London
And I no get time for long talk
If you wan see me, you go pay block

I can't drive
My train's wreck
But na blue dream till sunset
And when sun's down I'm all set
I've been all set since the onset

My shawti dey for the bando
She say she want her commando
But I wan purchase e lambo
I no know wetin I wan do

I dey find girl wey go chopu my ogede
Make her yansh dey do like felele
Make the water dey comot e repete
The money e boku, e brekete

Dem think say me I no Dey see them
I ignore the pretense
Dem no be real men
They talk e nonsense
But they think they make sense
Na money dey make sense
E dey stop nonsense
I say money dey stop nonsense

You know many blessings dey come with e own lessons too
God help me I've done the things I said I'd never do
Go lock my hair for cruise
Don open ears too
Everybody dey ask Frozy when you go draw tattoo
I go draw one for you
Ouuuu-wo-oouuu-wo
We dey smoke loud when feds came knocking at the freaking door
Officers no loud am we no be criminal
Can we settle this matter?
Can we smoke some more?

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Frozy Opute
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

frozy - Money on my mind Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: frozy (фрози)
Language: English
Length: 3:28
Written by: Frozy Opute

Tags:
No tags yet