This is to inform the general public
That the named artist gcn is no longer
Under the management of
HADEE
Kududebudebude kudu ebude
I'm talking of pain
I'm walking away
Was stocked in a place
If you can't relate
Don't try to explain
Talking about my pain
That was looking like fame
Looking like a super star during the day
But at night bad man be playing the slave
Till I realize say dem Dey use me dey play oo
Dem say many talent but no helper
But na baba loke na him fit to help man
So my brother make you hustle
Make you step man
Na person wey dey happy dey sing omo no be dead man
Tho the sorrow the sorrow may last for night
Like the chicken wey dey cry for night
But joy comes in the morning
This is my morning ehh(This is my morning eh)
See I don tire to dey cry oo oh
Prison in paradise I don tire to disguise oh oh
And so many lies sleeping on the tiles oh oh oh
Mi I don tire tire tire tire to disguise oh oh
Somebody save me
See I don tire to dey cry oo oh
Prison in paradise I don tire to disguise oh oh
And so many lies sleeping on the tiles oh oh oh
Mi I don tire tire tire tire to disguise oh oh
My breda is just that you cannot understand
Is something that is really deep to the heart
But you gat to take your heart
And take your time to listen to enjoy
Coz after this one I'm saying noting