Reality go teach you pass
Wetin school nor go fit teach you,
Probability that maths na fukk
Man dey hot
But e still like to fukk some .
On some
Reality go teach you pass
Wetin school nor go fit teach you,
Probability that maths na fukk
Man dey hot
But e still like to fukk some .
On some (get up)...
Everyday of the grind
Na different story
We dey Aline,
We cash out today
We no cash out Tomorrow
But we still dey the grind.
No go let no man knock me off my grind
Ten toes down,i will shine.
Forever stock with the team,
Me and my guy we nor go stop
Till we forever hit the link, rich, kings
Moving with big boys toys
Big boys doings
Savage doings
Hold kale for Conner knack her till
E boyfriend show up
Nothing dem go fit do when
We pull up. Show up ( XYS gang)
Reality go teach you pass
Wetin school nor go fit teach you,
Probability that maths na fukk
Man dey hot
But e still like to fukk some .
On some
Reality go teach you pass
Wetin school nor go fit teach you,
Probability that maths na fukk
Man dey hot
But e still like to fukk some .
On some (get up)...
Man's not hot
Mans still on the grind
Man dey find funds,
Omo I nor go let negativity distract me
Na why I dey smoke Igbo for my sanity
Judge bad about me
I nor care for the society.
Omo where ugho make i jam am
Make e change my mentality
Still on the race
I bet yo nobody faster than me
Money is calling
Abeg Nor dey bother me
Many many things on mind
Wey dey bother me
This life I nor fit dey advise anybody,
Life go teach you
Wetin you go tell everybody
Even for school
Dem nor dey teach how to make money
Na why e b issue
I rather carry last for class
That no be issue
I rather carry last for class
That no be issue
Reality go teach you pass
Wetin school nor go fit teach you,
Probability that maths na fukk
Man dey hot
But e still like to fukk some .
On some
Reality go teach you pass
Wetin school nor go fit teach you,
Probability that maths na fukk
Man dey hot
But e still like to fukk some .
On some (get up)...