Back to Top

GospelOnDeBeatz - Run Am Lyrics



GospelOnDeBeatz - Run Am Lyrics




[ Featuring Davido, Peruzzi ]

Oh 1 time oh 2 time
Eeh bad guy alternate Sounds
Oh bad guy chee
Biri bang bang eh 1 time
Oh 2 time eeh bad guy
Chee eeh bad guy
GospelOnDeBeatz

Oh no no no you no fit do am
Oh no no no you no fit run am
Oh no no no, oh no you no fit do am
Chee oh no no no
Oh no no no you no fit run am
You no fit

Oya come make I yarn this one
(Yarn this one)
Shey you dey find who go yarn this one
Check this one
And if you like make you dull this one
At the end of the day
When the matter don burst
You go know say you run this one oh no
See me a baller 100 degrees na God dey do am
The money dey for where I dey
How you see am? Action!
Loud am dem boys for where we dey
You wan try?

Oh no no no you no fit do am
Oh no no no you no fit run am
Oh no no no, oh no you no fit do am
Chee oh no no no
Oh no no no you no fit run am
You no fit

Eh! Which one?
And she say she wanna real one
She say she want this one
Shey na me wey go buy this one
Wait, check this one
And you know you never met a real don
At the end of the day
Where the gbedun don play
You go know say you jam this one eh eh!
All of this cash I gather na God dey do am
E dey my back pocket how you see am?
Action! Loud am dem boys
For where we dey 1 time, 2 time o girls
O guys, let's go

Oh no no no you no fit do am
Oh no no no you no fit run am
Oh no no no, oh no you no fit do am
Chee oh no no no
Oh no no no you no fit run am
You no fit

Oh no no no! GospelOnDeBeatz
You no fit run am and if you try am
You no fit do am o biri bang bang
Alternate Sound eh eh!
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oh 1 time oh 2 time
Eeh bad guy alternate Sounds
Oh bad guy chee
Biri bang bang eh 1 time
Oh 2 time eeh bad guy
Chee eeh bad guy
GospelOnDeBeatz

Oh no no no you no fit do am
Oh no no no you no fit run am
Oh no no no, oh no you no fit do am
Chee oh no no no
Oh no no no you no fit run am
You no fit

Oya come make I yarn this one
(Yarn this one)
Shey you dey find who go yarn this one
Check this one
And if you like make you dull this one
At the end of the day
When the matter don burst
You go know say you run this one oh no
See me a baller 100 degrees na God dey do am
The money dey for where I dey
How you see am? Action!
Loud am dem boys for where we dey
You wan try?

Oh no no no you no fit do am
Oh no no no you no fit run am
Oh no no no, oh no you no fit do am
Chee oh no no no
Oh no no no you no fit run am
You no fit

Eh! Which one?
And she say she wanna real one
She say she want this one
Shey na me wey go buy this one
Wait, check this one
And you know you never met a real don
At the end of the day
Where the gbedun don play
You go know say you jam this one eh eh!
All of this cash I gather na God dey do am
E dey my back pocket how you see am?
Action! Loud am dem boys
For where we dey 1 time, 2 time o girls
O guys, let's go

Oh no no no you no fit do am
Oh no no no you no fit run am
Oh no no no, oh no you no fit do am
Chee oh no no no
Oh no no no you no fit run am
You no fit

Oh no no no! GospelOnDeBeatz
You no fit run am and if you try am
You no fit do am o biri bang bang
Alternate Sound eh eh!
[ Correct these Lyrics ]




GospelOnDeBeatz - Run Am Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: GospelOnDeBeatz
Featuring: Davido, Peruzzi
Language: English

Tags:
No tags yet