Omoge oooooohh
From head to toe
See as you soft
Like today bread
You no really need no stress
I dun see everything
How E be
Omoge
Na you dey ginger me
You dey ginger me
With your everything
Back and front
Everywhere good for me
And your sense of humor
Just dey make me dey
Do like say
I never jam anyone
Wey be like you
Cause you no really get no two
First time I tell you this
Come make we go inside
Make we do that thing
You too fine
Stay with me
I wan give you belly
Omoge
You go born my pikin
Steady na steady with you
Only you for the matter for good
Me and you
Five&six united
I tell you na omoge
Say your type no dey
Omoge ooooohh
Marry me ooh
Marry me oooohh
See I no go play you wayo oooohh
If I lie
Make water carry me go ooooh
See I no go play you wayo oooohh
If I lie
Make water carry me go ooooh
See my eyes too clear
No be shayo oooohh
Ayémé Ojémé ooohh
Osálobuá Uwesé ooooohh
Which kind love be this
Wey dey do me like say
I never love before
Body just dey sweet me girl
As you dey with me
I no fi stress myself for nobody
But for your loving me
I go take anything
We go play hide and seek
I dey come for my wish
Which is everything
Love in tha air
With a loving romance
Omoge
Get on my top
So I fi hold you for butt
Omoge ooooohh
Marry me ooh
Marry me oooohh
See I no go play you wayo oooohh
If I lie
Make water carry me go ooooh
See I no go play you wayo oooohh
If I lie
Make water carry me go ooooh
See my eyes too clear
No be shayo oooohh
Ayémé Ojémé ooohh
Osálobuá Uwesé ooooohh
Omoge oooooohh
Omoge