Back to Top

Gyidi - Nothing New Lyrics

Gyidi - Nothing New Lyrics

Plenty things wey me I see, I see
Some of them be bitter wey some be sweet
Sometimes I wanna run but sometimes I'm still
Cos I know it's not by might but Your will, Your will

See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself

The life wey we dey no be joke, no be joke
Bite more than can chew you go choke, you go choke
You dey wan fly plane but first make you learn to drive car
The little you get ibi ein go take you far

See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself

Wob3gyiedi
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: George Asare
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gyidi

Gyidi - Nothing New Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Gyidi
Length: 4:42
Written by: George Asare

Tags:
No tags yet