Life no easy, but I still dey move
Plenty struggles, me I dey push through
Sometimes e go hard, I go wan give up
But I believe say, better days go come, oh
Even when the rain dey fall, I no go tire
I dey hold on, I know say e go clear, eeh!
E go clear, e go clear, e go clear
O nor, nor, nor!
It can only get better, oh, only get better, oh
Only get better, oh, O nor, nor
No matter wetin I dey face, I go rise again
Rise again, nor, nor
It can only get better, oh, only get better, oh
Only get better, oh, o nor, nor
With hope in my heart, I go shine again
With love in my heart, I dey go, oh
It can only get better, oh, only get better, oh
Only get better, oh, O nor, nor
People go talk, dem no know my pain
But I dey trust say, my joy go remain, nor, nor
Every step I take, na God dey guide
I no fit fall, uhh
If e no be God, oh, where me I go dey, oh?
If e no be God, oh, where I go dey today, oh!?
Nnu a fu kwara, see, mmm, O nor, nor, nor
It can only get better, oh, only get better, oh
Only get better, oh, O nor, nor
No matter wetin I dey face, I go rise again
Rise again, nor, nor
It can only get better, oh, only get better, oh
Only get better, oh, o nor, nor
With hope in my heart, I go shine again
With love in my heart, I dey go, oh
If e no be God, oh, where me I go dey, oh?
If e no be God, oh, where I go dey today, oh!?
I no go stop, I no go quit
My dreams dey near, I go reach
All the tears wey I cry, dem go dry, ry, ry
Dem go dry, ry, ry, dem go dry, ry, ry!
It can only get better, oh, only get better, oh
Only get better, oh, O nor, nor,