Okay
The return of award
Yea ah I smell the money
And Is Don Jazzy again ah
We don dey gather all the cheese nigga
Big shot chilling Overseas nigga
Fast whips automatic keys nigga
So when we drive by e dey be like the breeze nigga
Look around my team you know I'm ill nigga
Surulere cats dey call me real nigga
I've been around the world and it wasn't like free nigga
Everyday and anywhere I hustle I can't afford to be cheated nigga
I'm pissed off and I'm angry
Oops I don't mean it like that
When I say pissed off and I'm angry
I'm talking bout how I bring it right back
Oleku to feeling my superstar
Jude already said who we are
Too much on my books my nigga my next show might be Jupiter
Walahi
That's the word on the streets nigga
I got my money and my goons I call em Gs nigga
R I P Dagrin truly that's a real nigga
Must be all your prayers wey dey make some people feel niggas
Turn up
I no dey chill with all these crap niggas
Them go smile with you and then stab you for back nigga
Say Zamani na wash na me be wack nigga
The joke funny me die I just dey laugh nigga
Camouflage on my body I'm just a Jos nigga
Chopping everyday see my belly dey pot bigger
Life is beautiful homie me sef I just figured
So when I see a hater I don't give a f*ck nigga
Deep inside me homie I'm taking those shots at her
Cuz Twitter people these days connecting the dots quicker
And these days I be getting sick and retarded nigga
I just got a full tank and my engine just started nigga
We don dey hammer Overseas nigga
Boy them blow a lot of trees nigga
At a junction they call me real nigga
Elegushi dey halla oshey and they feel nigga
We don dey hammer Overseas nigga
Boy them blow a lot of trees nigga
At a junction they call me real nigga
Elegushi dey halla oshey and they feel nigga
T T Turn up
They don dey talk they don dey feel bigger
But na we dey chill with Trey songz and them Big Tigger
Real Gs move in silence we only think milla
Big man blowing Sirens I'm like a chinchilla
And obviously I don't give a hoot nigga
I'm on a Jazzy beat and still ain't put a hook nigga
The beat is toning down it's a moment of truth nigga
What else do you expect from an M I recruit nigga
I'm always Overseas I'm like a boat nigga
Broke records my record was broke nigga
They claiming they balling and I'm getting the joke nigga
E no pass all the Instagram wey them dey post nigga
We getting money Overseas nigga
Boy them blow a lot of trees nigga
Omota dey shayo call me real nigga
Elegushi dey halla oshey and they feel nigga
Turn up
We don dey hammer Overseas nigga
Boy them blow a lot of trees nigga
Aboki dey halla say na real nigga
Elegushi dey halla oshey and they feel nigga