Back to Top

T.T.D.L(Tough Times Dont Last) (feat. SpotMaq) Video (MV)

Iceboiy Ola - T.T.D.L(Tough Times Dont Last) (feat. SpotMaq) Lyrics
Official

Who go Dey for you when nothing Dey.
I know say hustle don tire you Buh who go feed your papa and your mama when hunger won manya you when hunger won manya you? I no fit lie me i tire too but nothing I fit do that's why I be man so when you see me on my grind dem no fit understand watin Dey my mind.
I be singing this song to motivate you I know many people underrate you watin no fit kill you no fit kpai you wantin no fit make you no fit mar you it only make you stronger so fight a little longer cus family Dey wey you go feed everybody call you cus he get 'em own needs it is what it is the no won
Let the poor breathe.
Man the story too long o swear the story to long o
And I ain't trynna be no story teller but l have had enough o
I know you've heard enough too
So I'm writing these songs with my heart on my sleeve
And I'm only human so I bleed
Yeah I Got me a smile on my face but l am fighting all these demons underneath
Cos they no de give me peace
I know hustle do taya you
But who go feed your mama your papa when hunger don manya you, when hunger won manya you
I no fit lie me I taya too
But nothing I fit do
Man nothing I fit do
Nothing I fit do
Than to
Show love give love you get back I might be slow but am
On the right track am pissed off jesus where you at many people f*cking my back then no go fit see us we no get jazz we no get guns the talibans won le get wa so I keep grinding for the Jedda their father
So I keep going hard cus am never going home so hard I be riding on my own cus me i go like fly in a first class chop life tough time eh don't last make i no Dey talk much can't shout mi oh le pariwo any gelle come omo I go carry go your gelle go like pull up in a first class so go hard tough time eh don't last.

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: MARK IYEH, OLAYINKA OLADUNJOYE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Iceboiy Ola

Tags:
No tags yet