Back to Top

Idahams - Enter My Eye Lyrics



Idahams - Enter My Eye Lyrics
Official




Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

You see my sweetie chicito
I no dey wash I no be hypo
This is my true colour I no dey bleach o

Anytime I call you baby zamo
Say na beg I dey beg biko
I no fit play you shagalo baby

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
See your love dey ginger me o

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
Your love dey ginger me o

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny

This kin girl o
This kin girl o
Bust and scatter my oblongata
Bust and scatter my oblongata
Yeah yeah yeah

My loving no be eye service
And I go serve you like youth service
You be the fire and I be fire service
Oh no no no
Oh girlie your love don enter my eye

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
See your love dey ginger me o

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
Your love dey ginger me o

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

You see my sweetie chicito
I no dey wash I no be hypo
This is my true colour I no dey bleach o

Anytime I call you baby zamo
Say na beg I dey beg biko
I no fit play you shagalo baby

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
See your love dey ginger me o

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
Your love dey ginger me o

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny

This kin girl o
This kin girl o
Bust and scatter my oblongata
Bust and scatter my oblongata
Yeah yeah yeah

My loving no be eye service
And I go serve you like youth service
You be the fire and I be fire service
Oh no no no
Oh girlie your love don enter my eye

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

Your love don enter my eye o
Your love don enter my eye o
If na lie I dey lie o
Make water carry me go

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
See your love dey ginger me o

See your love dey humble me o
See your love dey tumble me o
Your love dey ginger me o

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny

I no go make you vex honey
You no go use that your vex honey
Because you fine pass iya pami o
Say my love no dey for cunny
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Idahams Idahams
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Idahams



Idahams - Enter My Eye Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Idahams
Length: 3:37
Written by: Idahams Idahams

Tags:
No tags yet