Back to Top

Idahams - No one else Lyrics



Idahams - No one else Lyrics
Official




Ah ah ah
They call me Idahams again o
Grafton's

Baby I know say you gat me wrong o
On the first impression wey me I make to you
Have come to make things right
Baby make you wipe your tears
Na me Idahams wey go clean tha mess yeah

Chai
Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you
Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

The other day dem see me for show
Them say me I carry osho
Baby dem wan scatter our show
Show show ehhhhh

Baby forget about the drama
I don't want no breakup
I just want to make up ooooo
I've got so many reason reasons
To sink inside your love

Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you
Make dem take their time

Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you

If no be be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

If no be be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ah ah ah
They call me Idahams again o
Grafton's

Baby I know say you gat me wrong o
On the first impression wey me I make to you
Have come to make things right
Baby make you wipe your tears
Na me Idahams wey go clean tha mess yeah

Chai
Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you
Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

The other day dem see me for show
Them say me I carry osho
Baby dem wan scatter our show
Show show ehhhhh

Baby forget about the drama
I don't want no breakup
I just want to make up ooooo
I've got so many reason reasons
To sink inside your love

Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you
Make dem take their time

Everybody everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you

If no be be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

If no be be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

Erima make you ginger me
Aje
Other girls no fit ginger me
Aje
Only you fit to ginger me
Aje
I live my life for you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you

If no be you my baby
If no be you
No one else
If no be you
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Idahams Idahams
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Idahams



Idahams - No one else Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Idahams
Length: 3:30
Written by: Idahams Idahams

Tags:
No tags yet