Back to Top

Innocent OG - Blocking Lyrics



Innocent OG - Blocking Lyrics
Official




Abi my Lord dey mad ni?
You honor standing on all legal protocols
And with all due respect
Your papa, papa, cause
See the evidence na
You blind? you blind?
Oju yin fo ni?
You see the journey of life
Everybody no fit make am
As e be journey of life
Nobody wey no won make am
All of una fit be guys
That one no make you their maker
Omo, you self dey journey of life
Your biggest dream na to make am
I ain't give a damn for their cheap chat
Shey na their data, dey count?
Person wey dey buga for the movie
If you check am very well
No be him, be the oga
Maybe na because I dey rise o
Egbon no be your "D" I dey rise
Gat me wondering why dem no go fit
Leave me make I carry my dada
Make them carry their akpa
All una plenty many talk
From day one till today
Stain my white but e no cut zero
From my account
Respect mazi to my real ones
Never to forget
Oga Jesus, Mingwa
I be done carry their wahala for my head
Gone are those days na my shoulder
Them dey rest, if e tire me now I go live am
For the next to the next I must head
I no get time for the tears
O'sha mor
OG me no fear no dagger
Always on my grind for the paper
If you go dull, keep a distance
Don't call my phone, I'ma block your number
Where them been dey when I jump bike
Warri straight, down Ojodu beggar
Sell my hard drive make I fit chaw
Try call my phone, I'ma block your papa
When you dey busy, dey flex
I be dey hustle, no rest
Now you dey live on finesse
Don't call my phone, I'ma block your number
Don't stay low
Or go broke
For shoko
Try call my phone, I'ma block your papa
The money, the girls and the fame
Everything gallant for who get the pay
Kaki and leather, no fit be the same
Accommodation dey for who go fit dey pay
Na the game
Personally, financially
I never balance
E no mean say I no go dey fresh
Lyrically, musically
I'm badder than bad
Nigga show me some f*cking respect
Na me dey carry my kala on a low low key
Forget the fact say my dies don show two
Six go Ajah ask around
I be real OG
Before IG
Even before Rema drop hit
Anywhere I go
Unto say I good
Them am vibe to my tune
Even on a mute
Make I let you know
We don't walk alone
We no dey sell trouble
We fit buy our own
I Davido
Only rolling with my BG
I be my Don
Ain't nobody try jazz me
So when you run your mouth
Like Ekpma tap
Save it to your mindset
We no fit aline
People feeling entitled
To the same thing
They refuse to give a title
What a mindset generated
To be honest I dey vex
Cause I no like nonsense
OG me no fear no dagger
Always on my grind for the paper
If you go dull, keep a distance
Don't call my phone, I'ma block your number
Where them been dey when I jump bike
Warri straight, down Ojodu beggar
Sell my hard drive make I fit chaw
Try call my phone, I'ma block your papa
When you dey busy, dey flex
I be dey hustle, no rest
Now you dey live on finesse
Don't call my phone, I'ma block your number
Don't stay low
Or go broke
For shoko
Try call my phone, I'ma block your papa
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Abi my Lord dey mad ni?
You honor standing on all legal protocols
And with all due respect
Your papa, papa, cause
See the evidence na
You blind? you blind?
Oju yin fo ni?
You see the journey of life
Everybody no fit make am
As e be journey of life
Nobody wey no won make am
All of una fit be guys
That one no make you their maker
Omo, you self dey journey of life
Your biggest dream na to make am
I ain't give a damn for their cheap chat
Shey na their data, dey count?
Person wey dey buga for the movie
If you check am very well
No be him, be the oga
Maybe na because I dey rise o
Egbon no be your "D" I dey rise
Gat me wondering why dem no go fit
Leave me make I carry my dada
Make them carry their akpa
All una plenty many talk
From day one till today
Stain my white but e no cut zero
From my account
Respect mazi to my real ones
Never to forget
Oga Jesus, Mingwa
I be done carry their wahala for my head
Gone are those days na my shoulder
Them dey rest, if e tire me now I go live am
For the next to the next I must head
I no get time for the tears
O'sha mor
OG me no fear no dagger
Always on my grind for the paper
If you go dull, keep a distance
Don't call my phone, I'ma block your number
Where them been dey when I jump bike
Warri straight, down Ojodu beggar
Sell my hard drive make I fit chaw
Try call my phone, I'ma block your papa
When you dey busy, dey flex
I be dey hustle, no rest
Now you dey live on finesse
Don't call my phone, I'ma block your number
Don't stay low
Or go broke
For shoko
Try call my phone, I'ma block your papa
The money, the girls and the fame
Everything gallant for who get the pay
Kaki and leather, no fit be the same
Accommodation dey for who go fit dey pay
Na the game
Personally, financially
I never balance
E no mean say I no go dey fresh
Lyrically, musically
I'm badder than bad
Nigga show me some f*cking respect
Na me dey carry my kala on a low low key
Forget the fact say my dies don show two
Six go Ajah ask around
I be real OG
Before IG
Even before Rema drop hit
Anywhere I go
Unto say I good
Them am vibe to my tune
Even on a mute
Make I let you know
We don't walk alone
We no dey sell trouble
We fit buy our own
I Davido
Only rolling with my BG
I be my Don
Ain't nobody try jazz me
So when you run your mouth
Like Ekpma tap
Save it to your mindset
We no fit aline
People feeling entitled
To the same thing
They refuse to give a title
What a mindset generated
To be honest I dey vex
Cause I no like nonsense
OG me no fear no dagger
Always on my grind for the paper
If you go dull, keep a distance
Don't call my phone, I'ma block your number
Where them been dey when I jump bike
Warri straight, down Ojodu beggar
Sell my hard drive make I fit chaw
Try call my phone, I'ma block your papa
When you dey busy, dey flex
I be dey hustle, no rest
Now you dey live on finesse
Don't call my phone, I'ma block your number
Don't stay low
Or go broke
For shoko
Try call my phone, I'ma block your papa
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Innocent Ogorugba
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Innocent OG



Innocent OG - Blocking Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Innocent OG
Language: English
Length: 2:59
Written by: Innocent Ogorugba

Tags:
No tags yet