It's Graham D d d d ba ba now
Woyoyo, oh wor, pondis, woyoye
You know what I'm saying, hai
Zibit on the beat, hm, hai
Biggie man looky like e Santa Claus he Panda
And e followers dem dry like Kung Fu Panda
No be their fault na me and you
Put body vote am
And when dem kpanlagolo na only the money full their mind
Election campaign dem go
Run their mouth
A tenor is a right don't give a demm watin we talk about
Some people gan dey par because
Iya Tunde dey talk e mind
We don get middle man
For small country wey no get loader
E-dey here E-dey
Money dey here E-dey
ASSU dey here E-dey
Hunger dey here E-dey
Rigging dey here E-dey, E-dey
Bandit here E-dey
Nepa wey dey collect money
No dey bring light E-dey ye
Make you dey look well before
You choose oga
Iyelemo iyelemo iyelemo iyelemo
Oh oh oh hai
I say
Make you dey look well before
You choose oga, iyahnanananana
Suji eh eh eh eh eh eh no go dull
The way the country dey me
I no understand, no
Person go dey feel heat and e dey
Under fan, eh
Police do their own shoot Innocent man down, eh
Dem go say na thief dem gato
Shoot am down, eh
Country wey be say nepa no dey
Give light at all, no
Theem go come, dem go still wan
Cut your light, eh
Na hand fan, we dey use dey fan
For night, eh
O my country yo yo yo
If another agbada come with
Another lie
Dem go give us promises, still we still go buy
Dem go tell us say hunger self e no go dey but the hunger still dey dey dey here
E-dey here E-dey
Money dey here E-dey
ASSU dey here E-dey
Hunger dey here E-dey
Rigging dey here E-dey, E-dey
Bandit here E-dey
Nepa wey dey collect money
No dey bring light E-dey ye
Make you dey look well before
You choose oga
Iyelemo iyelemo iyelemo iyelemo
Oh oh oh hai
I say
Make you dey look well before
You choose oga
Suji eh eh eh eh eh eh no go dull
#INSTRUMENTAL
Ah ah eh, eh eh
Ah ah eh eh eh
Wicked mix