Back to Top

Innocent OG - Deng UP Lyrics



Innocent OG - Deng UP Lyrics
Official




Uh uh uh uh uh
Shaimo
Zibit on the beat
Hmm OG pondis uh
Step in the place looking all fresh
With my cartel o'lorun
I repeat am here try go play money to the end
No be last year when I live on God
This year I'm living with the lord Ah
Na we be us and this OG no go Dull
My seed dey germinate
My GLE dey traffic gate ah
Then we treck Surule
Now we on convoy no delay ah
Abobi wey no get shishi
Wey dem be always see finish
Dey give dem steady freaky hit
Their mama put am for repeat
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh like
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh eh
It's so cold outside you know
Sometimes dey with who you Know, ah
To ba ti gbo who dem be
You surpose know flows
When I dey follow dem do Brother
Dem be dey follow me do one kind ah
I still be OG and I rugged am
And I get my ground
My seed dey germinate (normal)
My GLE dey traffic gate
(you know the vibe)
Then we treck Surule now we on Convoy no delay ah
Abobi wey no get shi-shi
Wey dem be always see finish
Dey give steady freaky hit
Their mama put am for repeat
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh like
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh eh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Uh uh uh uh uh
Shaimo
Zibit on the beat
Hmm OG pondis uh
Step in the place looking all fresh
With my cartel o'lorun
I repeat am here try go play money to the end
No be last year when I live on God
This year I'm living with the lord Ah
Na we be us and this OG no go Dull
My seed dey germinate
My GLE dey traffic gate ah
Then we treck Surule
Now we on convoy no delay ah
Abobi wey no get shishi
Wey dem be always see finish
Dey give dem steady freaky hit
Their mama put am for repeat
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh like
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh eh
It's so cold outside you know
Sometimes dey with who you Know, ah
To ba ti gbo who dem be
You surpose know flows
When I dey follow dem do Brother
Dem be dey follow me do one kind ah
I still be OG and I rugged am
And I get my ground
My seed dey germinate (normal)
My GLE dey traffic gate
(you know the vibe)
Then we treck Surule now we on Convoy no delay ah
Abobi wey no get shi-shi
Wey dem be always see finish
Dey give steady freaky hit
Their mama put am for repeat
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh like
Hey hey hey
I deng up on my shoe
Like I be Derele
Don't care what they say
Emini real werey
OG no fit dull
I no fit see shege
Oba ato pe eh eh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Innocent Ogorugba
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Innocent OG



Innocent OG - Deng UP Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Innocent OG
Language: English
Length: 2:07
Written by: Innocent Ogorugba

Tags:
No tags yet