Back to Top

Rechoose oga (feat. Eedris Abdulkareem & Graham D) Video (MV)

Innocent OG - Rechoose oga (feat. Eedris Abdulkareem & Graham D) Lyrics

It's the remix
Is Graham D d d d ba ba now
Oyoyo
Eedris Abdulkareem

PonDis
Oye oye ye
You know what I'm saying
Zibit on the beat (hai)

Biggie man looking like e Santa Claus he Panda
And im followers dem dry like Kung Fu Panda

No be their fault na me and you Put body vote am
And when dem kpanlagolo na only The money full their mind

Election campaign dem go
Run their mouth
A tenor is right, don't give a Demmm watin we talk about

Some people gan dey par because
Iya Tunde dey talk im mind
We don get middle man for small Country wey no get loader

E-dey here E-dey
Money dey here E-dey
ASSU dey here E-dey
Hunger dey here E-dey

Rigging dey here E-dey
Bandit ay here E-dey
Nepa wey dey collect money
No dey bring light E-dey...ye

Make you dey look well before you choose oga
Iyelemo iyelemo
Iyelemo iyelemo
Oh oh oh...hai, I say

Make you dey look well before You choose oga
(Eedris Abdulkareem)
Siji ye E...E...E...E...No go dull

Politicians use food
To buy your vote
Cup of rice you sold
Your vote to the devil go

Another 8 years done dey go
Even if they give you food
You no suppose sell your vote
Hunger has been weaponised, no Mean say you no go blow

Another hunger, for 8 years
Dem dey recycle themselves
Your mumu still never do you? This government no send me and You

I don't believe in that hell, cause Naija the real hell
You dey look for palative, one Cup of rice go belle full you?

This one na shege pro max
Una never see anything
We tell you make you look well, Oga, before you cast your vote

But hunger wey dey worry you, make you promote devil dey go
Pikin wen no escape abortion, nai Dem dey call miracle

Because for 9ja you no get money Na hunger go kill you
Will you sell your vote again? How much you go sell your vote?

No matter how much you sell Your vote
My guy hunger no go go
Emilokan ti di ebilokan which

Way we dey go?
I say, make you dey look well Before you choose oga
Siji ye E...E...E...E...No go dull

The way the country dey me I no understand, no
Person go dey feel heat and e dey
Under fan, e dey

Police do their own shoot Innocent man down, eh
Dem go say na thief dem gato Shoot am down, ye

Country wey be say nepa no dey Give light at all, no
Dem go come, dem go still wan Cut your light, ye

Na hand fan, we dey use the fan For night, ye
Oh my country oh yo yo
Na so

If another agbada come with Another lie
Dem go give us promises
Still we still go buy

Dem go tell us say
Hunger self e no go dey
But the hunger still dey dey
Here

E-dey here E-dey
Money dey here E-dey
ASSU dey here E-dey
Hunger dey here E-dey

Rigging dey here E-dey
Bandit ay yeah E-dey
Nepa wey dey collect money no dey bring light E-dey ye

Wicked mix
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Innocent Ogorugba
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Innocent OG

Tags:
No tags yet