You like am? hmm Small? PonDis
You know what I'm saying
Olorn, mo deng, ahan o'sha ti mo
Emini idan, idan wey no go loose guard
To ba fe jar
E be my turn, idan go ball without evia
No be say e dey cap, no need to cap
When you dey grind
Who dem be? Where dem dey?
Nawa for them, who dem be?
Make dem show their face
Make dem show am
Who dem be? eh Where dem dey?
O'lorn, who dem be?
Tell dem show their face, o'lorn uh
Olorogun one OG pondis no go dull
(E no go dull) shey them wan feature
Pe mi lori phone mo gbo (o'sha mo)
To ba suwegbe (o'lorn)
Sho le ma denge? ah
Alaye do your thing sha no brake
The law
So many gees around me here
But repping omini my G
So many gees can kill you here
But keeping rolling with my g
Ah, see (all my gees o)
Man never sleep for like seven days
E choke, (e choke, echoke)
Rolling the beat OG pondis epa
Killing the beat-emini idan
(idan na boss)
Idan wey no go loose guard, to ba fe jar
E be my turn, idan go ball without evia
No be say e dey cap, no need to cap
When you dey grind
Who dem be? ewoh, Where dem dey?
Where dem dey o? who dem be?
Make dem show their face
Dem no fit show am, who dem be?
Ask dem, Where dem dey?
Nawa for them o, who dem be?
Tell dem show their face, o'lorn see
It's cold outside you know
Sometimes dey with who you know
No go loose guard on a low
Say you wan dey form ogbolos
Dolla dey on air you know
If you no go you go know
Who disconnect no go fit know
Alaye tip on all your toes
Father father, take away this katakata
No get time for yamayama
I just wan get my mula mula eyeh ah
Father father, take away this katakata
No get time for yamayama
I just wan get my mula mula eyeh ah
Emini idan, who dem be?
Where dem dey? Who dem be?
Make dem show their face
E be my turn
Who dem be? Where dem dey?
Who dem be?
Tell dem show their face
Leave am for there
Who dem be? Where dem dey?
Where their f*cking face? who dem be?
Make dem show their face
Dem no go show
Who dem be? eh
Where dem dey?
Who dem be?
Tell dem show their face