Back to Top

Japhy yo - Body & Soul Lyrics



Japhy yo - Body & Soul Lyrics




The way she role like a diva

I got so many girls for my DM
But i no see dem
Base on some settings for my mind
Girl na you i want o
So many kele wey i unfollow for my insta
Girl i'm loving you from a distance
Girl you're my addiction

If love na water...
Ten thousand jericans won't be enough
If love na fire...
Make fire burn anyother heart desire
Tension killer
Pleasure giver
Mention figures
Imma give yah
Can't do without
Your love never
No godzilla
Shift my liver

Girl i dey feel you for my body and soul
This kind thing i feel e no normal...
Girl i dey feel you for my body and soul
This kind of thing e no normal...

Curve edges
Queen like you
Mad figure
And every other thing wey i talk
My love is certain
Sisi nene my shawty o

The clock just stop working
When you dey my side
I no fit sleep all day
Girl you dey my mind

If love na water...
Ten thousand jericans won't be enough
If love na fire...
Make fire burn anyother heart desire
Tension killer
Pleasure giver
Mention figures
Imma give yah
Can't do without
Your love never
No godzilla
Shift my liver

Girl i dey feel you for my body and soul
This kind thing i feel e no normal...
Girl i dey feel you for my body and soul
This kind of thing e no normal...
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

The way she role like a diva

I got so many girls for my DM
But i no see dem
Base on some settings for my mind
Girl na you i want o
So many kele wey i unfollow for my insta
Girl i'm loving you from a distance
Girl you're my addiction

If love na water...
Ten thousand jericans won't be enough
If love na fire...
Make fire burn anyother heart desire
Tension killer
Pleasure giver
Mention figures
Imma give yah
Can't do without
Your love never
No godzilla
Shift my liver

Girl i dey feel you for my body and soul
This kind thing i feel e no normal...
Girl i dey feel you for my body and soul
This kind of thing e no normal...

Curve edges
Queen like you
Mad figure
And every other thing wey i talk
My love is certain
Sisi nene my shawty o

The clock just stop working
When you dey my side
I no fit sleep all day
Girl you dey my mind

If love na water...
Ten thousand jericans won't be enough
If love na fire...
Make fire burn anyother heart desire
Tension killer
Pleasure giver
Mention figures
Imma give yah
Can't do without
Your love never
No godzilla
Shift my liver

Girl i dey feel you for my body and soul
This kind thing i feel e no normal...
Girl i dey feel you for my body and soul
This kind of thing e no normal...
[ Correct these Lyrics ]
Writer: JEFFREY JAMES, PAUL MOAK
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Downtown Music Publishing, Anthem Entertainment

Back to: Japhy yo



Japhy yo - Body & Soul Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Japhy yo
Language: English
Length: 2:49
Written by: JEFFREY JAMES, PAUL MOAK

Tags:
No tags yet