Back to Top

OGO BOY Video (MV)

Performed By: Jay Focus
Language: English
Length: 3:08
Written by: Oluwadare Olamide

Jay Focus - OGO BOY Lyrics
Official

Life Is just a journey my brother no be race o
As I dey strive make my blessings no delay me o
Jay focus rap sword ogo
Ogo
Gbo
Baba give me what you promise me
No dey treat me like a thief
I don dey reason when people go wish me more keys o
It is what it is
Poverty na disease
Shey you see pe
I no fit retreat
Oya pemi loruko
Kotu fami ni irugbon
As I dey waka for mi street dem dey call me Ogo Boy
Na you go carry your cross
I no fit carry your cross
Shey oti gbo pe
Tinba jade tan
Wonma foor ah ayy
Gbedu lon ro yii
Daddy mummy brother sisters
Won jo si Ahh ayy
Everybody wan know me
Ogo lon pemi
So money no dull me
Getting cheese like velveeta
Afro juju dance like shina Peter
Do me like a king make I dey yonga
3.5 ninu backy gbemi no visa
Ye ye ye
Shey o'n gbo mi
Bobby mole kan si
My Brother keep bombing
Money is coming
Kosere ni Moscow
You go work Jhoor
No be Cho Cho Cho
Show workings huh
Skiribaba skiribobo
Ibo Lagba Ibolawa me no know ah ayy
El Tesoro, Casamigos
Emi mati japa tan na money I dey find go
Brother do your thing your way
No go follow another way
Who dey follow you run race
Imagination make me craze
I go dey for you gbagbe
If you show me love Ajeh
Baby no go use me play
Na you dey high me everyday
See wetin money cause
Omo the journey long
Some people just dey ball
Buzz me only money talk
I never even start at all Idan shin bo
Everything go be for everybody cuz we get GOD
Me still dey find the doe
Only money antidote
Tinba korin wajijo
Omo mi ole pariwo
Won ni oju eni mala omo bobo ari to
Person wey getti money no dey suffer why me chasing doe
Life is just a journey my brother no be race o
As I dey strive make my blessings no delay me o
Mi o'ba anybody waja I dey my lane o
You fit still put your self in my shoe make you no relate o
Baba give me what you promise me
No dey treat me like a thief
I don dey reason when people go wish me more keys o
It is what it is
Poverty na disease
Shey you see pe
I no fit retreat
Oya pemi loruko kotu fami ni irugbon
As I dey waka for mi street dem dey call me Ogo Boy
Na you go carry your cross
I no fit carry your cross
Shey oti gbo pe
Tinba jade tan
Wonma foor ah ayy
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oluwadare Olamide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jay Focus

Tags:
No tags yet