Na life tori
You dey halla say you no get-e Work
You go school must you dey Feel useless
What about the person wey no Go school
Yet him dey make him business
Instead of complaining
Make you siddon well do some Arranging
So that life no go show you Pepper
That's why I'm saying
Nothing do you
You dey kampe
Nothing do you-uh
You dey kampe
For as long as you dey waka
And you still dey chop
As long as you dey think well
Papa dey for your side
You dey kampe-eh
Uh uh uh uh uh
Fa la la la la la
La la la la la la
La la la la la la
Na life tori
Na because of hardship dem Think say you don kolo
Because you trek town without Motor
People no dey even give you Face
You sef you wan think say you Be mistake
But one day story go change
Everybody go dey send your Message
But for now make you cool Down
Make you dey laugh
Make you no frown
Because
Everything you see for life
Somebody don see am before
Whether na dry pocket
Or no open door
Make you no scatter your head
Na god dey give us daily bread
Understand say you get your Own face
Nobody fit drag your space
Nothing do you
You dey kampe
Nothing do do do do you
You dey kampe
For as long as you dey waka
And you still dey chop
As long as you dey think well
Papa dey for your side
You dey kampe
I say you strong pass dem
You strong pass dem o
You strong pass dem
You strong pass dem o
Every yawa
You strong pass dem o
Every wahala eh
You strong pass dem
You strong pass dem o
You strong pass dem
With paale for your side
You dey kampe
No
Nothing do you
You dey kampe
No no no no no no no no
Nothing do you
You dey kampe
For as you dey waka
And you still dey chop
Uh uh uh uh
As long as you dey think well
Paale dey for your side
You dey kampe
You dey, you dey, you dey, You dey
Kampe oh