Back to Top

Joeboy - Count Me Out Lyrics



Joeboy - Count Me Out Lyrics
Official




I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I'm never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I'm nevеr stopping ye

Now you see me pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherf*cker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about o na
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I'm never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I'm nevеr stopping ye

Now you see me pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherf*cker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about o na
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: Joeboy



Joeboy - Count Me Out Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Joeboy
Length: 1:48
Written by: Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe

Tags:
No tags yet