Back to Top

Joey Jaey - Importanter Lyrics

theme

Joey Jaey - Importanter Lyrics
Official




Oh where you where you
Wey dey vex
You want to fight everybody everyday
You let politician run you loco
They no really care we know the koko
So when una go tell me my offence
Na when una go treat me like person
Make una treat us with mercy
But now you get the vote
You done run
You done lock up
You promised
What's with the promise?
E dey pain
I don't want to fail
I'm important
And you are not importanter importanter
You are not importanter importanter
And you are not importanter
So you are not importanter importanter
You are not importanter
And why you no dey even pity us?
I no fit even chop food it too cost
To dey loot na the koko
Them no really care we know the koko
Wetin you do with your soul?
Have you got any love?
What do we give to the children?
If we don't stop they go heathen
Then you take our love and endurance
You think say na weakness
When it reach that day
Ebelelebele ga ebuo
You promised
What's with the promise?
I'm important
And you are not importanter importanter
You are not importanter importanter
And you are not importanter
So you are not importanter importanter
You are not importanter
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Oh where you where you
Wey dey vex
You want to fight everybody everyday
You let politician run you loco
They no really care we know the koko
So when una go tell me my offence
Na when una go treat me like person
Make una treat us with mercy
But now you get the vote
You done run
You done lock up
You promised
What's with the promise?
E dey pain
I don't want to fail
I'm important
And you are not importanter importanter
You are not importanter importanter
And you are not importanter
So you are not importanter importanter
You are not importanter
And why you no dey even pity us?
I no fit even chop food it too cost
To dey loot na the koko
Them no really care we know the koko
Wetin you do with your soul?
Have you got any love?
What do we give to the children?
If we don't stop they go heathen
Then you take our love and endurance
You think say na weakness
When it reach that day
Ebelelebele ga ebuo
You promised
What's with the promise?
I'm important
And you are not importanter importanter
You are not importanter importanter
And you are not importanter
So you are not importanter importanter
You are not importanter
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Joe Nzemeke
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: Joey Jaey



Joey Jaey Importanter Video


Performed By: Joey Jaey
Language: English
Length: 2:41
Written by: Joe Nzemeke

Tags:
No tags yet