Back to Top

Just Busy - 7Up Lyrics

Just Busy - 7Up Lyrics

[ Featuring Busy ]

This no be December but Busy is back with another banger
This banger bang like banga soup but it dey taste like ofada
Ofada Stew, omo I almost choke
Abeg you fit give me water or shey you get coke or Fanta?

Your bitches dey feel me they say I dey shine like lantern
Some times like once a week them dey ride me like Okada
Okada men fast like Ramadan
I say I want to buy that woman mo ni mo fe ra madam

Na so them give me Fanta after I almost choke
One guy there wan give me Igbo but I say I no smoke
Na canteen I bin dey so plenty people dey there
They get bar too, so people expect make I take beer

Omo na so my guys con link me for the canteen
1, 2, 3, 4 and I'm not done counting
5, 6 so na 6 of my guys come
Even though them get money but they kala die na me be the nice one

So before they come I don down bottle of Fanta
They say they wan drink sprite say make I go pay for counter
I no even know if I wan take another drink
Too much of sugar no good omo na wetin I bin dey think

Omo na so I stand say make I go pick the sprite
Na so I look outside see say some guys bin dey fight
I bin wan go pick 6 bottles of sprite with cups
But because I dey distracted I no know when I pick 7up

7up 7up na so I pick 7up
7up 7up na so I pick 7up
Na 6 bottles of sprite I wan carry but I no dey focus I no know when I go pick 7 up

7up 7up na so I pick 7up
7up 7up na so I pick 7up
Na 6 bottles of sprite I wan carry but I no dey pay attention I no know when I go pick 7 up

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: NOEL AYANFEOLUWA ADESOLA
Copyright: Lyrics © ONErpm

Back to: Just Busy

Just Busy - 7Up Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Just Busy
Featuring: Busy
Language: English
Length: 2:49
Written by: NOEL AYANFEOLUWA ADESOLA

Tags:
No tags yet