Back to Top

Mercy Video (MV)

Performed By: Just Busy
Featuring: Busy
Language: English
Length: 1:51
Written by: NOEL AYANFEOLUWA ADESOLA

Just Busy - Mercy Lyrics

[ Featuring Busy ]

Because she be babe wey dey rap no mean say na woman rapper
She be feminist wey dey Rap on woman matter
I jam her when I cross river yeah calabar
She be coke bottle omo no be fanta

I said whats your name, she said my name is Mercy
Actually Mercy na fine person
Light Skinned, average height and good dressing
But I no know say Mercy go teach me lesson

Mercy come my house next thing she touch my Johnson
Mercy no even know if she be my cousin
Mercy no even wan take things slow, Mercy want make I tickle her
This Mercy mehn, she must be on something

She say she like sports she dey watch Wrestling
She like Ronaldo but she no too like Messi
Uhmmm wetin dey smell, I no know say na Mercy Mess e

Mercy why you mess she say na so she dey do
She wan con dey greet me for igbo she say kedu
I no sha answer am, the mess just dey smell,
I no even know wetin I go do

My neighbour knock my door he ask me say wetin sup
Mercy still dey tell me say she never chop
I sha dey happy say I still dey comot her bra
Thank God say I never start dey suck

Mercy why you mess e
Mercy why you mess e
You no get etiquette
Mercy why you mess e

Mercy why you mess e
Mercy why you mess e
Abi shey na shit
Mercy why you mess e

Mercy why you mess e
Mercy why you mess e
You no even get shame
Mercy why you mess e

Mercy why you mess e
Mercy why you mess e
Why you no shit for house
Mercy why you mess e

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: NOEL AYANFEOLUWA ADESOLA
Copyright: Lyrics © ONErpm

Back to: Just Busy

Tags:
No tags yet