Back to Top

Just Busy - Molly Lyrics

Just Busy - Molly Lyrics

[ Featuring Busy ]

(Molly lo fe la mi)
(Molly lo fe la mi)
(Molly lo fe la mi)
(Molly lo fe la mi)

It get this babe wey I dey everly see
She too smart she behaves cleverly she
Doesn't talk she just dey ever listen
She too nice I dey always tell her this thing

She dey pass gate some times she dey jump fence
I no come to tell her all these nonsense
She no dey drink she no dey smoke
Na why for my books she would always come first

Her name na Molayo, Molly for short
She too calm Molly comport
Like a table mehn Molly comfort
Even like a chair Molly support

She get big yansh omo see wetin Molly carry
Na Molly one day me I go marry
Her younger brother dey feel me that one's name na Larry
Hin bin invite me come DJ for hin school for January

Na so I reach the school for the D day
At first I no even know say na me be DJ
Some think say I go start with KCee Limpopo
But they no expect when I start with Ckay

Her bestie na Bolaji them dey call am BJ
I dey call am Boj cuz I mind the things I say
BJ wey me I know na another thing
I no fit dey call am that I no fit dey do like gay

Now back to Molly omo Molly fine
The dress wey Molly wear red like wine
Molly no dey hurry, fit take shots like Curry
Get spice like curry omo Molly thyme

Molly no get endorsements but Molly sign
Molly sef get bars but Molly no commit crime
Molly cry I say sorry, Molly sad I dey worried
Molly fine I dey solid omo Molly mine (Molly Molly)

Na wetin I dey talk when I dey tease her
Na wetin she dey talk when I dey please her
Plenty people no like as me and Molly dey everyday
Especially for that her roommate Azeezat

That one like me but I dey always dismiss her
I dey even do like say I no dey see her
She dey everly shoot her shots it get one wey almost meet me yesterday
She bin want make I kiss her, I just free her

Her boyfriend bin notice something he con seize her
Phone, she con dey tell her boyfriend, Adisa
Say me I dey diss her
Omo back to Molly it never tey wey I talk about am but I don dey miss her

I just remember say I never even talk about her sister
That one is sweeter,
Her beautiful name na Cynthia
But she be 15/16 I no be that kind guy wey go dey do things he no fit post for Twitter

Molly sabi she dey stay Lagos City
Na all the guys wey dey lust after am I dey pity
She dey feel say na her yansh dey attract people
But me I no dey even look her butt, na her beauty

Titi tell me yesterday say Molly no dey even dey take pami
Ahhh omo yi lo shi ma pada pami
Normally na people dey la molly but I no know wetin I do
Molly lo fe la mi
Molly lo fe la mi Molly lo fe la mi (Molly lo fe la mi)
I no know wetin I do but Molly lo fe la mi (Molly lo fe la mi)

Mi o mo nkan ti moshe but Molly lo fe la mi (Molly lo fe la mi)

Molly Molly lo fe la mi Molly Molly lo fe la mi (Molly lo fe la mi)
(Molly lo fe la mi)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: NOEL AYANFEOLUWA ADESOLA
Copyright: Lyrics © ONErpm

Back to: Just Busy

Just Busy - Molly Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Just Busy
Featuring: Busy
Language: English
Length: 2:58
Written by: NOEL AYANFEOLUWA ADESOLA

Tags:
No tags yet