Back to Top

K-9 - Olosho (Gbagbe Oshi) Lyrics

K-9 - Olosho (Gbagbe Oshi) Lyrics

BA BA BA.....BANGER!!!

Elaaaa ela ela oo (it's your boy k9)
Elaaaa ela ela oo

Gbagbé oshi
Gbona won ni pé ko gbagbé oshi
Pé story yen long ko gbagbé oshi
Pé ogologo ni ko gbagbé oshi
(dem say)
You too dey kaku-late
Shebi you say you be graduate
Sey na so your story dey circulate
Sey dem don dey see you for DV8
So dem start to hate aaahn

Olosho, olosho
Olosho kai olosho (haan)
Olosho, olosho
Olosho

So fun won pé k'on gbagbé oshi
Tell them gbagbé oshi
E ti fe ma pon'ra yin lé
E yé ma pon'ra yin lé
Baby tell them gbagbé oshi
Tell them gbagbé oshi
E ti fe ma pon'ra yin lé
E yé ma pon'ra yin lé (naw, naw)

[he who is without sin cast the first stone]

Tungélé (anyacho)
Tun tun tungélé (anyacho)
Everyday (anyacho)
Every every night (anyacho)

My life no concern you oo oo (no concern you)
You you you no holy pass é é (holy pass é)

Olosho, olosho
Olosho kai olosho (haan)
Olosho, olosho
Olosho

So fun won pé k'on gbagbé oshi (leave it)
Tell them gbagbé oshi (leave it)
E ti fe ma pon'ra yin lé (pon'ra yin lé)
E yé ma pon'ra yin lé (pon'ra yin lé)
Baby tell them gbagbé oshi
Tell them gbagbé oshi
E ti fe ma pon'ra yin lé
E yé ma pon'ra yin lé (naw, naw)

Va t'en!!!

Sa'ré!!!

Some people will be forming up and down like sey na dem holy pass,
Like sey na dem be angel (mimo!!!)
We just come catch cruise
Abeg help me tell sister mary and brother augustine make dem collect this ela one time!

Ela oo!!
[abeg we no get time for anybody wey dey form]
Abegi give am ela
SING!!!

Elaaaa ela ela oo (ela ela ela oo)
Elaaaa ela ela oo (ela ela ela é é é)
Elaaaa ela ela oo (ela oju kan)
Elaaaa ela ela oo

Haan when they see you
For Aura, Movida abi Sip (mm mm mm mm)
Quilox, Vegas, Escape abi Club 57
If dem go dey form for you there lasan
You know wetin you go do dem nau
Give dem!!!

Elaaaa ela ela oo (alors! ela ela ela o o)
Elaaaa ela ela oo

Qui t'a nommé juge des personnes, huh?
Ou tu penses que tu es maintenant un ange?? huh??
Tu as tous les reponses??
Tu n'as pas tous les reponses mon gars!!

Il ne faut pas juger (gbagbé oshi, mmmm gbagbé oshi)

Make i quickly hail some chairmen dem abeg una no go vex

Mr. Paul! Pauloo! Je vous salue l'homme tres tres fort
Shina Peller
Ayiri Emami
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Back to: K-9

K-9 - Olosho (Gbagbe Oshi) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: K-9
Language: English
Length: 3:12

Tags:
No tags yet