Back to Top

Kelz Nena - Away Lyrics

Kelz Nena - Away Lyrics
Official

Yea
Star of the Show Yo Yo Yo Yo
August Brat, Fade Away
Fade away
Baby I go be your medicine girl I go take your pain away
Anytime you lonely shey you know baby girl I'm just a call away
Holding you down, I dey for you baby na you be my bolanle
You just need to call my name
Girl you take my breath away, Away
Na you wey I wan marry, Away
Come take all my love away, Away
Oya tell mummy I'm coming to the house to take her baby away, Away
I no go kiss you and run away, Away
All other girls I go chase away, Away
Cos I love you die and if them no gree baby we go run away
Ok girlie for your love, aje
I go do anything for your love, aje
Girlie I go fight for your love, aje
Eh, for your love Aje
Aje for your love
I dey your your domot
Till you give me enough girl I no go commot
You dey turn me to mumu girl I be your robot
I wan come see your daddy I dey bring kolanut
Eh
Oh my pretty Mamacita
Na you I want oh forget monalisa
Be my Abena I'll be your champion lover
Dey by your side oh no matter the weather
Other guys dem no reach me
Them wan take my place but them no go fit impeach me
Them wan chop you but I already dey the kitchen
And if them wan try na to break them like chicken
Cos my head you dey burst like Popo
And I wan drink you like Zobo
Uhmmm, Too sweet now I want more
Girl you too fresh make me want thief you run

Ok what if I say
You should come to my house by wednesday
That I don't wanna be your friend you should be my bae
Shey you go be my lover
Only you girl I noh want another
Ok baby girl it's you that I'm wanting
I'm a lawyer but for your matter there's no debating
I noh mind wait girl I love anticipating
And girlie I go put it to you on a daily
Oba ot'o kpeyee for her Highness, Highness
Love everything bout you even your shyness, Shyness
Travel round the country na you still be finest, Finest
See the beauty dey glow see your shineness, Shineness
I wanna kiss you cos girl really I need you, muah
Everywhere I go I go flaunt you
Anything you want see I gat you
I cross my heart girl I no go ever hurt you

Cos you take my breath away, Away
Na you wey I wan marry, Away
Come take all my love away, Away
Oya tell mummy I'm coming to the house to take her baby away, Away
I no go kiss you and run away, Away
All other girls I go chase away, Away
Cos I love you die and if them no gree baby we go run away.
Ok girlie for your love, aje
I go do anything for your love, aje
Girlie I go fight for your love, aje
Eh, for your love Aje
ReyKnow Na, Lover Boy
Kelz Nena
Star of the Show Yo Yo Yo Yo
Mad Ooo, Mad
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kelvin Emonena
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kelz Nena

Kelz Nena - Away Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Kelz Nena
Language: English
Length: 4:00
Written by: Kelvin Emonena

Tags:
No tags yet