Back to Top

Ken erics - Perseverance Lyrics



Ken erics - Perseverance Lyrics
Official




As you dey worry everyday for life
My brother eh make you take am jeje
Dis world dey break everybody eh
At the broken places many stand strong
Situation wey go make you wan kolo
May bring you open opportunities
Success is not an easy process
Maintain your hustle e go pay o
Let me tell you what you need is
Perseverance perseverance yeah
No dey look wetin person get
Perseverance perseverance yeah
You don't need to loose your hope now
Perseverance perseverance yeah
Abobby jeje take am easy
Perseverance perseverance yeah
When the going gets tough
You've got to stand up and get it going
You should stand and face it
Cos that's how you get through it
Your tears will never bring back what is long gone
A little smile and gratitude will make you feel strong
No matter how bad you feel
I say you no go feel am forever
Let me tell you what you need is
Perseverance perseverance yeah
No dey look wetin person get
Perseverance perseverance yeah
You don't need to loose your hope now
Perseverance perseverance yeah
Abobby jeje take am easy
Perseverance perseverance yeah
Everything na perseverance
To make it big na perseverance
To reach your goal na perseverance
On your way to the top na perseverance
And even if you fall o o
You go to stand up tall ooo
So make you no dey dull ooo ee yeh
You can get to any where you want
But only you can stop you
This life was given to you because
You're strong enough to live it ehh
So don't give up the fight
Stand up for your right
You can get to anywhere
You can be anything
You fit be President
Build your confidence
Na you wey fit be oga
Rule your destiny
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

As you dey worry everyday for life
My brother eh make you take am jeje
Dis world dey break everybody eh
At the broken places many stand strong
Situation wey go make you wan kolo
May bring you open opportunities
Success is not an easy process
Maintain your hustle e go pay o
Let me tell you what you need is
Perseverance perseverance yeah
No dey look wetin person get
Perseverance perseverance yeah
You don't need to loose your hope now
Perseverance perseverance yeah
Abobby jeje take am easy
Perseverance perseverance yeah
When the going gets tough
You've got to stand up and get it going
You should stand and face it
Cos that's how you get through it
Your tears will never bring back what is long gone
A little smile and gratitude will make you feel strong
No matter how bad you feel
I say you no go feel am forever
Let me tell you what you need is
Perseverance perseverance yeah
No dey look wetin person get
Perseverance perseverance yeah
You don't need to loose your hope now
Perseverance perseverance yeah
Abobby jeje take am easy
Perseverance perseverance yeah
Everything na perseverance
To make it big na perseverance
To reach your goal na perseverance
On your way to the top na perseverance
And even if you fall o o
You go to stand up tall ooo
So make you no dey dull ooo ee yeh
You can get to any where you want
But only you can stop you
This life was given to you because
You're strong enough to live it ehh
So don't give up the fight
Stand up for your right
You can get to anywhere
You can be anything
You fit be President
Build your confidence
Na you wey fit be oga
Rule your destiny
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ken Ugo
Copyright: Lyrics © TUNECORE INC, O/B/O DistroKid

Back to: Ken erics



Ken erics - Perseverance Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ken erics
Language: English
Length: 3:09
Written by: Ken Ugo

Tags:
No tags yet