Back to Top

Ketchup - Level on God Lyrics

Ketchup - Level on God Lyrics

Artist: Ketchup
Album Title: Colombiana
Track Title: Level On God
Track No: 1

Heyo Skilah
Why You Make Them Wait So Long For A Real Song
Give It To Them
Afrodancehall Style
For Realllll

Verse 1
What If I Never Met Dabenja And Micah
Britella On My First Studio Session
What If My Papa Never Left Me For My Mama
Dear God You Gat A Reason For That One
What If The Europeans No Scam We Africans
With Them Policies And All Of Them Standards
Would You Still Feel ?
For This Level Wey I Dey
Would You Still Feel ?
For This Level Wey I Dey
Would You Still Feel ?
For This Level Wey I Dey

Chorous
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey

Verse 2
And In A Generation Filled With Confusion
Some People Wanna Kill Their Best Friend For Chop Chop
Bigup My Guys Wey Dey There From Day One
Make Money And Invest In Your Future
No Let Nobody Come Dey Play You Like Ping Pong
Cos Dem Go Take Away Your Birth Rite Like Esau
Stay Forward In Your Vibe And Your Motion
Cos If You Look Back E Go Turn To Temptation
Would You Still Feel ?
For This Level Wey I Dey
Would You Still Feel ?
For This Level Wey I Dey
Would You Still Feel ?
For This Level Wey I Dey

Chorous
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey
I Say On God Oh
For This Level Wey I Dey

Colombiana Ohhh
For This Level Wey I Dey
Colombiana Ohhh
For This Level Wey I Dey
Colombiana Ohhh
For This Level Wey I Dey
Colombiana Ohhh
For This Level Wey I Dey

Blessings And Light To The World
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Onyido Nkemjika
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Ketchup

Ketchup - Level on God Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Ketchup
Length: 2:29
Written by: Onyido Nkemjika

Tags:
No tags yet