Back to Top

Kizzo - LIGHT Lyrics



Kizzo - LIGHT Lyrics




As I dey work I dey pray
Make my hustle no go ever be in vain
E fit be the money wey go cover all the pains
You no fit understand

And mama tell me say
Jejely all the sweat and work e go pay
Say dem go dey call me for work everyday
Dem no fit off my light

Can somebody reason
Inna the world where it is all for us
Morning to the sun down
Joy
Dem no fit off our light

Oh somebody reason
All of our prayers to existence
You know say we go make am
Dem no fit off our light

Baby je ka ji soro
Owo lo ma gbe ishoro
Baby je ka jo jo jo
Omolomo denge pose
Omolomo denge pose

Shey na house or na money
Oya shake your body
Time go come all this work go be something
You no go hustle for nothing
Oya make you send your prayers to jah my brother

My mama go dey smile
My sister go dey shine
My papa no go suffer
My brothers go dey para para
Omo ope lon kon ri

Can somebody reason
Inna the world where it is all for us
Morning to the sun down Joy
Dem no fit off our light

Oh somebody reason
All of our prayers to existence
You know say we go make am
Dem no fit off our light

Baby je ka ji soro
Owo lo ma gbe ishoro
Baby je ka jo jo jo
Omolomo denge pose
Omolomo denge pose
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




As I dey work I dey pray
Make my hustle no go ever be in vain
E fit be the money wey go cover all the pains
You no fit understand

And mama tell me say
Jejely all the sweat and work e go pay
Say dem go dey call me for work everyday
Dem no fit off my light

Can somebody reason
Inna the world where it is all for us
Morning to the sun down
Joy
Dem no fit off our light

Oh somebody reason
All of our prayers to existence
You know say we go make am
Dem no fit off our light

Baby je ka ji soro
Owo lo ma gbe ishoro
Baby je ka jo jo jo
Omolomo denge pose
Omolomo denge pose

Shey na house or na money
Oya shake your body
Time go come all this work go be something
You no go hustle for nothing
Oya make you send your prayers to jah my brother

My mama go dey smile
My sister go dey shine
My papa no go suffer
My brothers go dey para para
Omo ope lon kon ri

Can somebody reason
Inna the world where it is all for us
Morning to the sun down Joy
Dem no fit off our light

Oh somebody reason
All of our prayers to existence
You know say we go make am
Dem no fit off our light

Baby je ka ji soro
Owo lo ma gbe ishoro
Baby je ka jo jo jo
Omolomo denge pose
Omolomo denge pose
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kingsley Mbaukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kizzo



Kizzo - LIGHT Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Kizzo
Language: English
Length: 2:35
Written by: Kingsley Mbaukwu

Tags:
No tags yet