Back to Top

Kobi Jonz & DJ Boat - Call Melanin Lyrics

Kobi Jonz & DJ Boat - Call Melanin Lyrics

It's Dj Boat, We Global!

Vibe with me baby

Bukky Dey for crib she no dey like to party
Swear to God say u my type of babe
Apetite on a hundred when I see your body
Come to eat you up with a plate
How you move you got the talent of a belly dancer
Omoge you set my soul pon fire
Na you way I need when I want calm down why?

Nothing way dem go tell me wey be say go change my mind for you
You give me vibes, and you amuse me, I de love everything you do
It must be the way you whine, I plead guilty for love your honor
Blow away my heart Captivate with her persona
Oh no

You the shawty for the summer
You the shawty any weather
Home body and your ass looks fatter
Make me wanna call back 0801
Truth is you are the only one
On my mind wey Dey make me feel better
When you shake make a man want enter
Medicine you are my stress relief
Baby

Abeg call melanin for me
Abeg call melanin for me
You see bukky with the biggie biggie waist o
Abeg call melanin

OCD she keep her pum pum in order
Careful your best friend ah informer
Nah tell nobody you don't have to tell your brother
I give you feeling got you buzzing for another
She say
Love you to the moon and back (Wait)
Love the way you move your back (Hey)
Put that ass in reverse
You don't gat to rehearse cos

Nothing way def go tell me wey be say go change my mind for you
You give me vibes, and you amuse me, I de love everything you do
It must be the way you whine, I plead guilty for love your honor
Blow away my heart Captivate with slender persona
Oh no

You the shawty for the summer
You the shawty any weather
Home body and your ass looks fatter
Makes me wanna call back 0801
Truth is you are the only one
On my mind wey Dey make me feel better
When you shake make a man want enter
Medicine you are my stress relief
Baby

Abeg call melanin for me (One time)
Abeg call melanin for me (Two time)
You see bukky with the biggie biggie waist o
Abeg call melanin

Call bukky for me o
I want to see you shake baby
Vibe with me baby

It's your boy
Wake them up!
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Daniel Okobi, Joseph Agyei
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Kobi Jonz & DJ Boat - Call Melanin Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Kobi Jonz & DJ Boat
Language: English
Length: 3:14
Written by: Daniel Okobi, Joseph Agyei

Tags:
No tags yet