Back to Top

Koyinsolaa__ - Shomolu Lyrics

Koyinsolaa__ - Shomolu Lyrics
Official

I'm from the hood wey be say them no get legacy
Pls don't judge my story if you never know my genesis rara
See the truth is butter but I know the truth
I know my brother man I know the Jew
I'm getting better I'm coming smooth
Wetin happen for shomolu I go gist you
'Cause awon Omo kekere tin fagbo e be like normal thing
Everyday popo dey come we go dey run e happen normally dada
Grandma mi shin teba I carry soup
Carry am for passage 'cause them dey shoot
People dey je Iya people dey ku
Olopa carry korope mottor dey Kun
So Tell me tell me o
Man must survive o
But shey na crime for shomolu?
Many thing fit make man one kolo
My people people dey try gan
But man must survive o
O ba de dabi alajo shomolu
Many thing fit make man one kolo
I get a question wey I won ask for real
Why be say we no fit dey help our brothers o
Sheybi sheybi You. say you hoping make I get that money
But you no render favor wey fit be my connerstone
Them fit dey tell you say them like your hair
But they fit dey look am make e ta koko
As I dey try make I talk truth
Them fit dey say bobo yen ti fagbo yo
As we dey try to dey faaji
Olopa ti debe won ti yo bon wo ti fa kondo
Ah everyday as we dey dey
Wahala dey dey dey dey
So Tell me tell me o
Man must survive o
But shey na crime for shomolu?
Many thing fit make man one kolo
My people people dey try gan
But man must survive o
O ba de dabi alajo shomolu
Many thing fit make man one kolo
Orisirisi nkan ti lon titi
Give boys job opportunity
Abi o oti kuri
Talon shako ni titi
Eni yaju sagba oma ri beating
'Cause Omo ti o to mi gan ti gban tipe
Ipo ti a ba wa eja ka shope
Ko gboti jade koye ka shaiye
'Cause aiye ole ole we faaji
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kabyinsola Abayomi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Koyinsolaa__

Koyinsolaa__ - Shomolu Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Koyinsolaa__
Language: English
Length: 3:19
Written by: Kabyinsola Abayomi

Tags:
No tags yet