Back to Top

Tell person (feat. Kingin) Video (MV)

Performed By: The Kulture
Language: English
Length: 2:37
Written by: Goodwill James, Collins Aniedi

The Kulture - Tell person (feat. Kingin) Lyrics
Official

Mytee
I'm grinding every day.
But no one seems to see
I keep pushing forward
With my spirit free
But people don't care,
They don't understand
They think I'm wasting
Time
But I got a bigger plan..
I won't let the world
Get in my way
Everything I do, I do
My way ..
I don't really care
What they gotta say
The hustle is real
Baba no be play
Every day when I wake up,
Give praise to Jah cause he let me wake up
Me and my niggas we go come link up
We go hustle, we go hustle till the kingdom come
"Dem no dey tell blind man say rain Dey fall. !"
"When e red for you, who you go call ??"
Hope no be me .."cause I no go pick up"
Baba hustle..!, "baba hustle..! make your money come !
Dem no Dey tell person
For the streets, you go learn lesson
Nah...!!
" Wetin my eyes done see.!
" Wetin my eyes done see !
No, no, no, no
"Dem no Dey tell person"
For the hustle, you go learn lesson nah .!!
" Wetin my eyes done see.!
" Wetin my eyes done see !
No, no, no, no
"See, them nor dey tell person
Nah small thing remain, you go learn lesson
Nah money I Dey find , I no Dey look person
Motivation go come when owú blow person
(owú blow person)
Everywhere go good when the money don Dey come
Put your mind Dey bomb, no join men carry gun
Nah time e Dey take but believe me your time go come
"Nah your dream you they chase brother man, no give up.!
Every day when I wake up
Give praise to Jah cause he let me wake up
Me and my niggas we go come link up
We go hustle, we go hustle till the kingdom come
"Dem no dey tell blind man say rain Dey fall "!
"When e red for you, who you go call ??
Hope no be me .."cause I no go pick up !
Baba hustle..!, "baba hustle..! Make your money come !
"Dem no Dey tell person
For the streets, you go learn lesson
Nah...!!
" Wetin my eyes done see !
" Wetin my eyes done see !
No, no, no, no
"Dem no Dey tell person"
For the hustle, you go learn Lesson nah.!!

Me and my niggas we go come link up,
We go hustle, we go hustle till the kingdom come
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Goodwill James, Collins Aniedi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: The Kulture

Tags:
No tags yet