Back to Top

Balance it up (feat. Duncan Mighty) Video (MV)






Kurri - Balance it up (feat. Duncan Mighty) Lyrics
Official




Baby girl I be selfish with you
I no wan make you go
Cos I want you alone
Baby just stay with me (stay with me adaugo ifunanya mu)
Ohema I go give you love
I go give you overdose
Girl your smile e dey give me joy
E bi your body wey dey give me vibe o
Balance it up
I bring a vibe
You make it whine
Girl ah belle dancer
Balance it up ah ah
Oh girl ah whine
Inna mi yard
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Girl I just wan see your face oh girl
Girl I need you in my space oh girl
Girl I just wan see your face oh girl
Oh uh oh oh oh
Girl I just wan see your face oh girl
Girl I need you in my space oh girl
Girl I just wan see your face oh girl
Oh uh oh oh oh
I gat one bottle for you
So we can drink away pain ( away)
Tonight is the night of our life
Hope you go hold me forever
Bad man killa killa vibes
For dem girl for dem girl dem
Bad girl feela feela
Feela feela yeah
If I tell you say na you
Baby girl is just the truth
It's amazing how you do
No one loves me like you do
I no go lie, I no go lie
Na only you dey blow my mind
Girlie me I no go ever let you go
Cos you rock my world
Rock my world
Balance it up
I bring a vibe
You make it whine
Girl ah belle dancer
Balance it up ah ah
Oh girl ah whine
Inna mi yard
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Girlie you dey do me something
Wey me I no dey forget
Inna hurry inna hurry
Girl na only you
Wey dey do me something
Me ah wanna
Wan cuddle wan cuddle
You dey do me that kind of thing
Wey dey make man don't no wan go again
She dey magnate
This kind your love e dey magnate
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Baby girl I be selfish with you
I no wan make you go
Cos I want you alone
Baby just stay with me (stay with me adaugo ifunanya mu)
Ohema I go give you love
I go give you overdose
Girl your smile e dey give me joy
E bi your body wey dey give me vibe o
Balance it up
I bring a vibe
You make it whine
Girl ah belle dancer
Balance it up ah ah
Oh girl ah whine
Inna mi yard
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Girl I just wan see your face oh girl
Girl I need you in my space oh girl
Girl I just wan see your face oh girl
Oh uh oh oh oh
Girl I just wan see your face oh girl
Girl I need you in my space oh girl
Girl I just wan see your face oh girl
Oh uh oh oh oh
I gat one bottle for you
So we can drink away pain ( away)
Tonight is the night of our life
Hope you go hold me forever
Bad man killa killa vibes
For dem girl for dem girl dem
Bad girl feela feela
Feela feela yeah
If I tell you say na you
Baby girl is just the truth
It's amazing how you do
No one loves me like you do
I no go lie, I no go lie
Na only you dey blow my mind
Girlie me I no go ever let you go
Cos you rock my world
Rock my world
Balance it up
I bring a vibe
You make it whine
Girl ah belle dancer
Balance it up ah ah
Oh girl ah whine
Inna mi yard
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Yardi yardi yardi
Inna mi yardi yardi
Oh girl ah dancer
Girlie you dey do me something
Wey me I no dey forget
Inna hurry inna hurry
Girl na only you
Wey dey do me something
Me ah wanna
Wan cuddle wan cuddle
You dey do me that kind of thing
Wey dey make man don't no wan go again
She dey magnate
This kind your love e dey magnate
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Duncan Mighty, Ikechukwu Arum
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kurri

Tags:
No tags yet