Back in the days
Adey fight for ma food then adey strive for ma life you dey ask me what be ma case
Adey pray for more favor and pray for more money make success come my lane
Dem talk bout me ano dey listen no body adey so this thing my way
Oh my way
Womu si mɛ paa ba
If a do then i fail i will try again mɛ sorɛ mɛ saa ba
Make them know ago do do do do am again so what be your matter
Fa me dru suru hor prove to them i got there without a ladder
Oh father
Father make a blow
Make a blow
Me frɛ woa gyi mi suoo
Gye me suoo
Cuz man dey grow
Father make a blow
Make a blow
Me frɛ woa gyi mi suoo
Gye me suoo
Cuz man dey grow
Two times i fall two times i rise
Make it roll cuz life is a dice
Get my funds then i set my price
I'm bigger than your thought i swear ano dey lie
Make them know when am coming am coming with heat
Fearless man roars cuz man like ah beast
Make a blow from north south west to the east
A tell them them no won believe
Womu si mɛ paa ba
If a do then i fail i will try again mɛ sorɛ mɛ saa ba
Make them know ago do do do do am again so what be your matter
Fa me dru suru hor prove to them i got there without a ladder
Oh father
Father make a blow
Make a blow
Me frɛ woa gyi mi suoo
Gye me suoo
Cuz man dey grow
Father make a blow
Make a blow
Me frɛ woa gyi mi suoo
Gye me suoo
Cuz man dey grow