[ Featuring Flavour ]
Gaaga Music
Mr Flavour
Larry Gaaga
There is something I want to show you nne nu
Girl you no need delaying
You dey reject my love abumsim apenu
When you dancing kukere
E dey enter my body baby nene
Omalicha my baby my boo boo
My love for you confirm ohh eh
The way she dey whine am go down o
Baby na nkwonagida
She relate to Babaginda
Oya whine am go down o make wee dey dancecia dancecia aa
Isi ngbaka ama yin nfe ne mezi
Ha ge bu je go mu psychia
I swear to God me I don't care eeeh
Baby tene omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Senorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Senorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Larry Gaaga nwanne mu
Ifu nu e fe na fu
Larry Gaaga
My agenda baby girl na you be my agenda
From January to December
I swear to God na you dey my calendar eeh
Cure my konji baby girl cure my konji
Even when me I dey so lonely
E ge kwezi ka ga gwadulu gwadulu
Me I want to know who be who wey go put asunder
Make dem no try am eh
Cause if dey do am na back to sender
The way she dey whine am go down o
Baby na nkwonagida
She relate to Babaginda
Oya whine am go down o
Make wee dey dancecia dancecia aa
Isi ngbaka ama yin nfe ne mezi
Ha ge bu je go mu psychia
I swear to God me I don't care eeeh
Baby tene omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Senorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Omalicha make you ji kere
Tonight is your nite baby
Celebrating you my lady
Senorita tene
Take it slow telling me baby
Make we no send nobody
Girl listen to me when I say baby tene
Tene Larry Gaaga nwanne
Baby tene uwa tene
Ifu nu e fe na fu baby tene done