Shots
I need a, oh i need a
I need to file a case
I need some time to retaliate
Oh cos i'm done being a candidate
Of magomago wey dem call ""a way"" o ahan
Before the matter escalate
I need to run quick, i must elevate
Cos if i fall dem go celebrate
So i got to leave i got to use my brain oh ahan
Oh i need peace of mind
I need to be, need to feel alright
I need to formulate
I want to soft bi ti pa bill gates oh ahan
The way i want to live my life,
I no want hear say i dey owe shii
Make nobody dey my side
Make nobody stress to dey buzz my line
I need i need i need a lot oh i need a
Oh with some shots of liquor
Oh i want to live unbothered
Me i want to flex oh my jigga
I need i need i need a lot oh i need a
Oh with some shots of liquor
Oh i want to live unbothered
Me i want to flex oh my jigga
If no be talk wey go add zeros for my bank account
Then i no wan hear, i no dey house
No geti time for nobo
Wey no dey work e dey chop
I've spent a lot, man i no go fit to lie
But i still wan spend the more
The only thing i carry for my mind
Na money wey go make me dey inside
Oh i need peace of mind
I need to be, need to feel alright
I need to formulate
I want to soft bi ti pa bill gates oh ahan
The way i want to live my life,
I no want hear say i dey owe shii
Make nobody dey my side
Make nobody stress to dey buzz my line
I need i need i need a lot oh i need a
Oh with some shots of liquor
Oh i want to live unbothered
Me i want to flex oh my jigga
I need i need i need a lot oh i need a
Oh with some shots of liquor
Oh i want to live unbothered
Me i want to flex oh my jigga