Back to Top

Obi Video (MV)




Performed By: Mannie Diablo
Language: English
Length: 2:01
Written by: Immanuel Daniels




Mannie Diablo - Obi Lyrics




Oh! (Caution!)
Yeah yeah

He go dey boogie down, dey boogie down
Obi dey like to fool around, dey fool around
Today he dey with Anita, tomorrow Diana
Tell me wetin you dey find

Oh!
Obi na guy wey no dey waste time
Woman heart no be break time
I don dey tell you make you take time
Woman heart no be break time

You run things with Cynthia, Rita
Amaka you been propose? Which time?
Churchgoer today, ah!
Because Lovina dey for choir eh!

Obi, Chokolobi
Guy wey like to gumbody
Obi, Chokolobi
Chairman of the community

Ei ah!
You can hate him if you want to, but
Don't say that
You don't like it when he holds you by your waist
Kiss you on your face
Pulls you close and says
Baby! (ah ah ah!)

Obi na daddy for the mamas
Pink lips, Six-pack, Blackmagic yeah
Ngozi fly the okada dey come
Babes yakpa!
Everytime of the day, new number
You run Nkechi, and you run her mama
Now you dey run when you see her father

Obi, Chokolobi
Guy wey like to gumbody
Obi, Chokolobi
Chairman of the community

(He's a casanova eh!
(Nova eh! Nova eh!)

Obi, Chokolobi
This Obi wey you dey see
Na the boss, he too sabi
Na the boss, he too sabi yeah

Mannie Diablo!
Kpreke-dikpeke-dikpekpe yeah!
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oh! (Caution!)
Yeah yeah

He go dey boogie down, dey boogie down
Obi dey like to fool around, dey fool around
Today he dey with Anita, tomorrow Diana
Tell me wetin you dey find

Oh!
Obi na guy wey no dey waste time
Woman heart no be break time
I don dey tell you make you take time
Woman heart no be break time

You run things with Cynthia, Rita
Amaka you been propose? Which time?
Churchgoer today, ah!
Because Lovina dey for choir eh!

Obi, Chokolobi
Guy wey like to gumbody
Obi, Chokolobi
Chairman of the community

Ei ah!
You can hate him if you want to, but
Don't say that
You don't like it when he holds you by your waist
Kiss you on your face
Pulls you close and says
Baby! (ah ah ah!)

Obi na daddy for the mamas
Pink lips, Six-pack, Blackmagic yeah
Ngozi fly the okada dey come
Babes yakpa!
Everytime of the day, new number
You run Nkechi, and you run her mama
Now you dey run when you see her father

Obi, Chokolobi
Guy wey like to gumbody
Obi, Chokolobi
Chairman of the community

(He's a casanova eh!
(Nova eh! Nova eh!)

Obi, Chokolobi
This Obi wey you dey see
Na the boss, he too sabi
Na the boss, he too sabi yeah

Mannie Diablo!
Kpreke-dikpeke-dikpekpe yeah!
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Immanuel Daniels
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet