Back to Top

Margnee - Street Gospel (feat. Prince Handsome) Lyrics

Ohhh!
This one got me here mehn
King of the sun on the beat mehn
(Ok na, No time to dey hate)
Margnee for the house mehn
Prince Handsome dey here too
(Nor hate mehn)

Time don change, I buy a new watch
Niggas still dey live for my old world
Wetin nor kill a man go only make am strong
You go fight again if you dey always run
Ashawo wey go work, nor be by to shew shewing gum
Monkey wear jacket and say him na new King Kong
Karma na like shit wey you shit for church
Revenge na cold dish wey nor sweet to chop
Life na roller coaster, a sister to hula hoop
Death na sleep cousin she nor sabi knock for door
To win is beautiful, to lose is damn ugly
If you are meaningful, make you come hug me
I dey Jesus lane, devil dey flash me light
I nor see the car nor to talk of who dey drive
Money on my mind, I stay on my grind
Money dey my mind, I stay for my grind (Na so)

Make you nor envy your brother, everything go better
This life na turn by turn, everything go better
Make you nor jealous your sister, everything go better

As day don break, my brother your light go shine o
Na God give us this grace to stay alive
Eya! Everything don gear, so make you nor dey think am
Oh na na na, so make you nor dey think am...

Na from nonsense them dey gather sense
Cut your head give some peeps, still dey nor go rest
All they want is "YES" yes all they want is "YES"
The day you'll say "NO", them go pick offense
They say no dulling but them go dey dull you
They ass better talk when the mouth dey talk shit
Life is a bitch and the bitch divorced me
Married to the game and blessings coursed me

Na from nonsense them dey gather sense, them dey gather sense

Na God give us this grace to stay alive...

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Craig Idaeho, Princewill Osagiede
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Margnee

Margnee - Street Gospel (feat. Prince Handsome) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet