Back to Top

Meezyng - Kiss Lyrics



Meezyng - Kiss Lyrics




"Alani Omo Oko Alani Omo oko"

Say baby boo, as you dey Wyne down low
I don dey sight you
Me and you Must to reason one or two

As e dey go, I nor dey waste time o
I don dey like you, say make you be my sugar boo my boo

Amaka don vex, amaka faya gbe
As u dey Wayne am, all the boys dem nono for your case

If you gimmie one chance, I nor go fxck up e
I nor go do you like the other boys wey do jakujaku

I wanto kiss kiss kiss
(Kiss kiss kiss)
I wanto hold u close
(Hold you close)
Say make I spoil you o
(Spoil you o)
Shey you dey feel me
(Feel me)

Oyo Oyo oyoyoyo
(Oyoyoyo)
Ewo ewo ewowowo
(Ewowowo)
Oyo Oyo Oyokoko
(Oyokoko)
Egbe egbe egbegbegbe
(Egbegbegbe)

"Fine girl, you come dey do like say you dunno wharris Goin on"

Yeah you know we litty litty
Omo to dun from gidi gidi
I no dey like cheat baby 50/50
Oya gimmie love baby freaky freaky

Freaky freaky
Omo to dun Biti licky licky
Shey make I chuck you with chucku chuku
Malo mawo haters dem bi looku looku

Say baby boo, as you dey Wyne down low
I don dey sight you
Me and you Must to reason one or two

I wanto kiss kiss kiss
(Kiss kiss kiss)
I wanto hold u close
(Hold you close)
Say make I spoil you o
(Spoil you o)
Shey you dey feel me
(Feel me)

Oyo Oyo oyoyoyo
(Oyoyoyo)
Ewo ewo ewowowo
(Ewowowo)
Oyo Oyo Oyokoko
(Oyokoko)
Egbe egbe egbegbegbe
(Egbegbegbe)

"Alani Omo Oko Alani Omo Oko Alani Omo oko
Omo ton shoko aya"

Krr Kese Kese Kese
Gbegbe gbe
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




"Alani Omo Oko Alani Omo oko"

Say baby boo, as you dey Wyne down low
I don dey sight you
Me and you Must to reason one or two

As e dey go, I nor dey waste time o
I don dey like you, say make you be my sugar boo my boo

Amaka don vex, amaka faya gbe
As u dey Wayne am, all the boys dem nono for your case

If you gimmie one chance, I nor go fxck up e
I nor go do you like the other boys wey do jakujaku

I wanto kiss kiss kiss
(Kiss kiss kiss)
I wanto hold u close
(Hold you close)
Say make I spoil you o
(Spoil you o)
Shey you dey feel me
(Feel me)

Oyo Oyo oyoyoyo
(Oyoyoyo)
Ewo ewo ewowowo
(Ewowowo)
Oyo Oyo Oyokoko
(Oyokoko)
Egbe egbe egbegbegbe
(Egbegbegbe)

"Fine girl, you come dey do like say you dunno wharris Goin on"

Yeah you know we litty litty
Omo to dun from gidi gidi
I no dey like cheat baby 50/50
Oya gimmie love baby freaky freaky

Freaky freaky
Omo to dun Biti licky licky
Shey make I chuck you with chucku chuku
Malo mawo haters dem bi looku looku

Say baby boo, as you dey Wyne down low
I don dey sight you
Me and you Must to reason one or two

I wanto kiss kiss kiss
(Kiss kiss kiss)
I wanto hold u close
(Hold you close)
Say make I spoil you o
(Spoil you o)
Shey you dey feel me
(Feel me)

Oyo Oyo oyoyoyo
(Oyoyoyo)
Ewo ewo ewowowo
(Ewowowo)
Oyo Oyo Oyokoko
(Oyokoko)
Egbe egbe egbegbegbe
(Egbegbegbe)

"Alani Omo Oko Alani Omo Oko Alani Omo oko
Omo ton shoko aya"

Krr Kese Kese Kese
Gbegbe gbe
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abiodun Aregbesola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Meezyng



Meezyng - Kiss Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Meezyng
Language: English
Length: 3:06
Written by: Abiodun Aregbesola

Tags:
No tags yet