Back to Top

Mile - On Top Lyrics



Mile - On Top Lyrics




E Get this girl I dey see
For my back space
I wan talk to her
But she nor wait
But inside I know
Say her mind dey

Girl give me ur snap
Make u nor form
Cus me sef wan know
Where u come from
I wan dey with u on a long run
Na ur tender touch
Make i sun teeth
Cus this ur body girl na trophy
I wan show you love
But u nor gree
And now you tell me say
She say

Put it on top , put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na ehhh

Put it on top , put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na

As she don bring that body
Girlie nor dey mind if
I nor give her money
After many rounds
She still dey shake that body
Now e con be say
She wan dey call me
Honey but this not for me

No offense o
I just wanna take
My cut make I let go
Cus this wife material
Vibes me I nor know
Giveaway buna
U do for niggaz
In the ghetto now
U wan con settle

Nor dey do like that
Me I get one seriousy
Wen go fit strike back
Emotionally damage
Emotionally downcast
Go hit u steady
If u try to trespass

E be like say she nor wan go
Tell me I'm sorry o
If she nor be my wife
She go be my hoe

E Get this girl I dey
See for my back space
I wan talk to her
But she nor wait
But inside I know
Say her mind dey

Girl give me ur
Snap make u nor form
Cus me sef wan know
Where u come from
I wan dey with u on a long run
Na ur tender touch make i sun teeth
Cus this ur body girl na trophy
I wan show you love but u nor gree
And now you tell me say
She say

Put it on top
Put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na ehhh

Put it on top , put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na

She be like bone , ehh
She be like bone
Na na na na na
She be like bone
For my neck

E be like she use
Kayamata for me

She be like bone
Na naaaa
She be like bone
She be like bone
For my neck

Put it on
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




E Get this girl I dey see
For my back space
I wan talk to her
But she nor wait
But inside I know
Say her mind dey

Girl give me ur snap
Make u nor form
Cus me sef wan know
Where u come from
I wan dey with u on a long run
Na ur tender touch
Make i sun teeth
Cus this ur body girl na trophy
I wan show you love
But u nor gree
And now you tell me say
She say

Put it on top , put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na ehhh

Put it on top , put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na

As she don bring that body
Girlie nor dey mind if
I nor give her money
After many rounds
She still dey shake that body
Now e con be say
She wan dey call me
Honey but this not for me

No offense o
I just wanna take
My cut make I let go
Cus this wife material
Vibes me I nor know
Giveaway buna
U do for niggaz
In the ghetto now
U wan con settle

Nor dey do like that
Me I get one seriousy
Wen go fit strike back
Emotionally damage
Emotionally downcast
Go hit u steady
If u try to trespass

E be like say she nor wan go
Tell me I'm sorry o
If she nor be my wife
She go be my hoe

E Get this girl I dey
See for my back space
I wan talk to her
But she nor wait
But inside I know
Say her mind dey

Girl give me ur
Snap make u nor form
Cus me sef wan know
Where u come from
I wan dey with u on a long run
Na ur tender touch make i sun teeth
Cus this ur body girl na trophy
I wan show you love but u nor gree
And now you tell me say
She say

Put it on top
Put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na ehhh

Put it on top , put it on top
Can I take it off
She tell me don't stop
Wetin u give me chop
Odimokpo
Na na

She be like bone , ehh
She be like bone
Na na na na na
She be like bone
For my neck

E be like she use
Kayamata for me

She be like bone
Na naaaa
She be like bone
She be like bone
For my neck

Put it on
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Mile



Mile - On Top Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Mile
Language: English
Length: 3:15

Tags:
No tags yet